@bodydeypepperme_: I wan use am first

IYE PIKIN
IYE PIKIN
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 10:02:52 GMT
30391
4071
92
838

Music

Download

Comments

nation198
HOPE NATION 👻🌪️🪐☄️💥 :
E no die, na me kill am 🤣🤣🤣
2026-11-05 11:47:57
236
tonywisdom2
Tonywisdom :
Na content creator u be 😂😂
2026-11-05 10:51:24
92
snehh_0
Aise_ :
Nor call my number again. I go send the money for you when I don get ham back 😂😂
2026-11-05 10:15:33
17
etin_celebritybarber
• :
Nor be you I see for evidence when I dey play ball ??
2026-11-05 11:53:03
25
berryyo0509
Berry Yo151 :
Guy 😂😂🤣🤣🤣 stop naaa😂😂😂 na me wa use am, e get wetin I wa do😂😂😭😭😭
2026-11-05 19:51:48
0
whoisdaemon
Ďaemoń :
We be family nah. I nor fit come visit you again with my guys 😒😒
2026-11-05 17:11:22
0
oba_kaluba
ID 🪼 :
You evil 👹😂
2026-11-05 17:04:48
0
b1gfe4rless
ORIGINAL ⚖️ :
Wetin reach so ?? Credit abeg
2026-11-05 17:26:02
0
dztinyahgain
Dztiny :
I wan use am guy
2026-11-05 14:07:29
6
adebayoowilliams7
ADEBAYO .O. WILLIAMS ☠️ :
Okay no wahala... but where you dey fess😳🙏
2026-11-05 13:08:42
8
realac4
AC4 :
E no die, na me kill am 🤣🤣🤣
2026-11-05 10:13:26
47
empire_101_
Dexti :
Maybe na my WhatsApp nor dey translate well, make we meet tidy the matter bro ❤️
2026-11-05 19:36:25
0
anonymouslyjustfame
🫧🫧❤️ :
Oya no wahala come Uwelu make we gather drink
2026-11-05 18:55:35
1
bigefe0
Efe :
Tell me for my front i go try understand
2026-11-05 12:59:57
4
celekuty.esq
Celekuty Esq. :
He no dey use boys find you, he say make Una discuss am
2026-11-05 17:44:50
1
tonero135
ŤØÑËŘØ🪖 :
your money come ohh, but I wan use am😂🫣
2026-11-05 10:19:47
8
ayo.tecca
Ayomide :
you wan use my funds abi😂😂
2026-11-05 17:14:05
1
ruso6230
ruso :
lol 😂 nah so e easy to talk
2026-11-05 18:17:27
1
thesancho401
Sancho🇱🇹🇳🇬 :
No try am oo
2026-11-05 12:59:02
2
onmotion36
On motion ⚓️ :
2026-11-05 12:15:28
1
mannie.crane
Mannie Crane :
U no go use laff kill me😂
2026-11-05 17:45:14
0
egonukelvingp
Leonard kelvin Gp :
2026-11-05 18:42:55
0
celebrity.boardma3
celebrity boardman :
gimme de money
2026-11-05 18:09:38
0
papas_vibe
PAPA EXCHANGE 💥💫 :
😂😂😂
2026-11-05 17:46:03
0
berryyo0509
Berry Yo151 :
2026-11-05 19:51:20
0
To see more videos from user @bodydeypepperme_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About