@big__neny: #CapCut 1 year anniversary 🎉🥳

Nnenna🥹❤️‍🩹💐
Nnenna🥹❤️‍🩹💐
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 10:03:07 GMT
1065127
257733
2373
25770

Music

Download

Comments

baebherrie
Bae bherrie :
if e reach my turn to date man him no dey guide again 😔😖😞😭
2026-11-05 14:32:03
9280
doskydiamond1
🌸Fran Ces🌸❤️ :
If e reach my turn he go de go through a lot
2026-11-05 20:48:42
2966
iloveme20052
Ameerah 💋💕 :
Nah ppl wey Dey sick or go through alot I Dey always meet
2026-11-05 17:56:50
2038
ladyban44
LADY B 💲Aɲ⚕️ :
Na only God know when I go find love 😘
2026-11-05 12:25:37
2805
abby_love276
💐Abby💋✨ :
If e reach my turn to date guy , them go come remember wetin their ex don do them 😔
2026-11-05 17:04:56
1258
smallie4567
༄𝔸𝕕𝕦𝕜𝕖😊💗 :
Where Una dey see sweet boy?
2026-11-05 16:47:13
426
19love48
𐙚🎀 𝓙𝓪𝓷𝓷𝓲𝓮 🦋🩷 :
Abi na to Dey wear yellow?
2026-11-05 20:06:26
485
nifkyz467
Nifkyz467 :
you guys look cute together
2026-11-08 15:12:06
1
prettymira214
MIRÉA Hair | Delta :
True love exist and I hope it finds me
2026-11-08 12:53:13
2
eriyanmife
Eriyanmife🌸 :
Me whey be say e no get anything before we started and along the line we made it and e give another girl belle nko 🥺
2026-11-07 21:11:10
1
softieasake
Asake villain era🥀🥹💕 :
Omoh so this love thing real😭💔and I never experience ham before
2026-11-07 05:53:52
1
heartlessbitch75
Lonely 😞 :
Omo God I no be spoon, which kind single be this one nah 🥺🥺
2026-11-05 13:07:38
249
nnenna748
✴★  🎀𝓝𝓷𝓮𝓷𝓷𝓪🎀  ★✴ :
Congratulations my name sake
2026-11-06 21:05:10
1
princillacilla
@Softy_Queen 💎🔗Princess 💞🎀 :
Everyone time will come but it’s just a matter of time 🙏😏
2026-11-05 18:04:29
33
smallmmeso1
I lost my only sister 😭💔🕊️ :
i hope I also get the chance to do anniversary congratulations Mama 😩💗
2026-11-06 12:51:50
20
succystar6
🌸🎀succy🎀🌸 :
congratulations
2026-11-06 17:51:57
1
shopwiththemmie
Themmie store🛍️🛒 :
U see as u let that shine shine to enter my eyes now 😢u wan blind me ni😡😡😡
2026-11-05 20:12:09
7
kenzee505
🦋Escape gurl ♎️🖤🖤 :
where una dey see all this guys self 😏
2026-11-05 16:28:18
6
vikkynic1
user2208013887427 :
as far as you and him are happy and love each other I wish you guys till forever
2026-11-06 20:42:18
14
gurllikeloner33
✨ Kosisochukwu 🌺💫💞 :
I like as u dey see am 😒 make e no be like say I dey question you ooooh 😞😩
2026-11-05 12:58:23
557
joymillkyperry
𝓑𝓘𝓖 𝓶𝓲𝓵𝓴𝔂 🎀💗 :
Am not rushing again, till God’s time
2026-11-05 15:32:09
70
doctordrive1_
EMMANUEL🥇⚡️ :
E reach my turn this girl no get any money to gimme 😂💔
2026-11-06 15:39:21
6
connectionmoni33
🌴~Ç_M🤍~🌴 :
So no gurl wan date me 🥺
2026-11-05 21:42:35
5
cynna.x
C💔 :
I don kuku give up , maybe in my next life
2026-11-05 15:47:05
23
To see more videos from user @big__neny, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About