@daniel.adebayo11: Day 7 of searching for a passenger princess 🥺

Daniel Adebayo 🌴🌚
Daniel Adebayo 🌴🌚
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 10:29:17 GMT
156500
31419
1011
414

Music

Download

Comments

adura33330
Adura :
You dey find passenger princess when I dey here😂
2026-11-05 15:22:47
136
a_b_e_k_e3
🎀Bidemi🥹💕 :
I’m here if them born you well talk say I no be your spec 😂
2026-11-05 18:33:55
166
olamide0274
Boluwatife👾 :
Those that volunteer to be yr passenger princess earlier nkor ?
2026-11-05 12:46:48
1134
dfw_fabby
I’m under your bed🌚 :
Una don allow boluwatife do voice note😭✌
2026-11-05 18:30:06
89
barney7502
@꧁༺💞Barney💞༻꧂ :
I no wan be passenger princess I wan be car owner wey get passenger prince
2026-11-06 07:34:37
12
demmysavage
Ihateyall :
I hope this lady don reach Jalingo abi Jigs😹
2026-11-05 13:18:30
184
no.feelings918
Waist bead vendor In ado-ekiti :
I just Dey boil i really need to do vn and tell this boi something 😁
2026-11-05 17:38:22
12
donewithlove000
Fucklove😩💔🍆 :
Shame no pass this 😂😭
2026-11-05 14:37:16
226
_herdeynike
MISS ADE💜| UGC :
Day two of looking for a spender in my life 🥺
2026-11-05 15:32:41
27
neehmat_
Neehmat 🧚💜 :
The comments and replies 😂
2026-11-06 10:26:24
1
tifeunscripted
@TifeUnscripted💔 🥀. :
Some of my gender just Dey set themselves up for dragging 😂
2026-11-05 14:44:34
55
ewa_tomi_2
.... 𝓔𝔀𝓪!🧜‍♀️🤍 :
all of a sudden everybody want to be a passenger princess 💔😂
2026-11-05 16:02:42
1
ayobam__i
Ayobami🌚🪖 :
Ur mom is the right person just go take her from home 🫶💕
2026-11-06 07:29:54
4
minimie032
Verified ✅Bad😹Friend😹🤫🥱🌸 :
This guy brutal sha 😹😹😹
2026-11-05 15:18:39
6
engr.tilda
Mꨄ :
His reply😭😂
2026-11-05 14:56:24
5
fiky.babae.123
🥀July 7 🎀🎉💞 :
I'm here
2026-11-05 14:30:26
1
yk.ope
• Øpeyemi 🙃🦅 :
Your car sharp 😌
2026-11-05 17:56:44
2
no.feelings918
Waist bead vendor In ado-ekiti :
My bike don do me oh mk Ï Dey fly am around instead of me settling with guy wey Dey disrespect girl 🙂‍↔️
2026-11-05 17:30:03
6
.wura0la
Wuraola✨💕 :
Make Una no mind am oo he get babe😂
2026-11-05 13:18:18
43
certifieddreamer00
🪫💔🔌 :
This guy request go don full😂😂
2026-11-05 15:56:25
6
oluwadaranuel
DARAszn🤎 :
When I taught I’ve seen it all 😭
2026-11-05 15:46:52
15
mukky500
MUKKY🦦 :
Watin e mean if my babe dey this cs dey beg to be passenger princess
2026-11-05 15:38:54
20
_oma449
Oma✨🧸 :
Chai omo you no be my spec 😭😂
2026-11-05 15:14:25
60
lukesh.789
𝕃𝕌𝕂𝔼𝕊ℍ🖤! :
Rule no:1 get serious babe before you buy car
2026-11-05 15:01:36
11
To see more videos from user @daniel.adebayo11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About