@ajewolechase: Omoo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”#viral #fyp

ajewolechaseโšก๏ธ
ajewolechaseโšก๏ธ
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 10:29:44 GMT
230472
39142
1496
7912

Music

Download

Comments

aguilonsi
aguilonsi :
na inside football field dey go catch am ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚
2026-11-06 05:49:30
2870
okoyeerica1
Erica :
As dem dey go house na so one busy body neighbor go come add fire to the situation him beating now go come long ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-05 21:15:51
1809
chibest.5
Chibest๐ŸŽ€ :
U know fit see girl for this settings, na guys get am them too stubborn growing up
2026-11-06 06:48:36
682
edithbyhafsat1
โœง ๐‡๐š๐Ÿ๐ฌ๐š๐ญ โœง :
This matter strong pass AZA matter ohhhh๐Ÿ˜‚
2026-11-05 18:16:44
2590
balikisu0
Balikisu :
He don give up already sef. Say anyhow he be ๐Ÿคฃ
2026-11-06 07:30:32
320
hormonewithbella
hormonewithbella :
Make he just Dey beg people around to beg her๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
2026-11-05 21:38:16
1395
bigtami_e
T๐Ÿญ :
I remember wen I follow my friends go swim na from swimming pool my bros drag me go house see beating ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-06 15:33:08
1
king_joshua86
KING JOSHUA :
Even prayer no go work for this case ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-06 03:12:59
105
bhad_bangs
Bangs joshua :
him don first put mama on marathon ๐Ÿ˜‚ when no be say she be usian bolt
2026-11-05 18:35:31
594
dontfuccwithme1
๐”น๐•€๐”พ ๐•๐”ธ๐• :
The kind slap you go receive before she push you enter inside house ehen ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-05 16:26:18
356
olori_nifesimi
Omoge Oni Sharwama :
Giving โ€œbefore you kill me, I go first kill you throw wayโ€ vibe ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-05 17:10:39
324
munachimso7578
MUNACHIMSOโ˜บ๏ธ๐Ÿ’• :
My mama beat me until one day she Dey beat me I no cry and I no run. Na so my mama conclude say I don join secret cult omo beating increase oo with broom na so I burst cry enhh!!! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ She go Dey beat me day shout see am see am e don run(evil spirit and stubbornness) chai Chineke
2026-11-06 09:11:47
36
doransikak
Ada 30bg ๐Ÿ’•๐Ÿ’• :
Comfirm Africa mother
2026-11-06 11:58:55
0
expensive.himself
Expensive Val Oluchukwu Obi :
that year if I enter my mummy hand lyk ds my own don finish
2026-11-06 15:21:51
1
sijucrown_
SIJUADE๐Ÿ‘ป :
You don confirm my wickedness ๐Ÿ˜‚
2026-11-05 12:11:15
219
missnimely2
Misslyne :
We all go through this with our African mother's right??
2026-11-06 12:08:55
1
bobbyfurnitureandinteri0
bobby Furniture and interior :
Problem everywhere ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-06 14:15:53
1
dailyoflagos23
ฤรฃรฎฤบลท pรฃpฤ“ล™๐ŸŒณ๐Ÿฆโ™Œ๏ธ๐Ÿ’ฐ๐Ÿ’ธ :
pray make senior sis never come back from work oo if not ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-06 15:41:35
1
holuwa999
holuwa999 :
He leave dirty plates for kitchen go play ball๐Ÿ˜‚
2026-11-05 13:03:55
102
whytech_official
Popular Whytech :
just pray make your busy body mama friend no see you cos na d end be that๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-06 06:40:05
235
jenniferaifesehi
Daddyโ€™s Candy ๐Ÿญ ๐Ÿ’ž๐Ÿ‘จโ€๐Ÿ‘ง :
He wash plate go hide pot ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-06 09:59:36
152
samuelisaac617
๐ŸŒดitz freezy mark๐ŸŒด :
na either him kill her or she kill am one person must die๐Ÿ˜‚
2026-11-06 09:32:57
25
davidfficial147
davidfficial147 ๐Ÿ–ค :
My mom too beat me oooo, one night she dey beat me i con dey shout say na spirit dey do me...I think say she go calm ๐Ÿ˜‚ omor beating increase.... another night she dey beat me, i con dey try see if i go faint....guyyyyy faint nor gree come ๐Ÿ˜‚ wetin we take day make eba...she finish am for my legs, my knees.....I remember then 2001, me and my younger sis dey play with stone, i con use mistake burst her nose with stone...she con dey bleed ๐Ÿฉธ as my mom wan catch me, i quickly open gate discharge ๐Ÿ˜‚ I run farrrrrrr, na where i dey play two big big bros near me...omor dem remove me go house....obob see beating..my mom burst my head ๐Ÿ˜‚ Na my sis con con dey press my head with cold water. Mhennnn i was just too stubborn.
2026-11-06 06:31:17
209
ifedinma15
IFEDINMA :
E go reach everybody,na him turn now
2026-11-06 08:21:01
74
martinezontiktok
Martinez :
I remember this settings that year ๐Ÿ˜ฌ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-11-06 04:32:33
29
To see more videos from user @ajewolechase, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About