Can you Perhaps allocate Four copies of Nnamdi Azikiwe to my digital savings wallet called opay and Please Do well to add 1 Obafemi Awolo for electronic payment processing charge at the Point-of-sale stand.
2026-11-05 18:24:23
79
🌴CHI_GOZIE🌴🖤 :
Me na 60 nnamdi azikiwe she ask me
2026-11-06 09:45:05
64
vannie :
Love Una, nobody dey love again for 2026. She wan tinubu from you
2026-11-07 11:27:37
12
INN_IT :
I swear [Tears of joy]
2026-11-07 13:08:16
0
J Jason :
that girl don pass gold digger na diamond she dey find aswr
2026-11-06 06:02:21
16
£🦅 :
Nnamdi azikiwe that's my guy 😂
2026-11-07 13:46:10
3
ucheafrica :
na 4 She ask me
2026-11-07 14:20:06
0
༒︎𝐃𝐀𝐍𝐍𝐘༒︎ :
Na base on wetin she dey think tho
2026-11-07 07:33:53
9
G U C C I L E E💚 :
Wetin u Dey think tho
2026-11-07 17:33:19
0
Moorewin 👑👑 :
Where I wan see am 😂😂😂😂
2026-11-07 10:12:55
0
Alex ben😎❤️🩹😈 :
nahh she dey Wyne 😂
2026-11-07 17:22:05
0
BIN LADIN 🌏 :
10 Nnamdi Azikiwe too much na watin do 2 Alhaji Abubakar Tafawa Balewa
2026-11-05 23:38:07
6
Cødèd Cørnélïûś :
Omor na even 100 she ask for oo
2026-11-07 12:48:16
1
-亗『KASSEY』×͜× :
Guy you make mistake🥲
you forgot to add the S
Nnamdikwe's
2026-11-06 02:13:20
2
25🥷🔥 :
Na gold digger she be😹😹
2026-11-05 10:57:00
5
️ Bismark ✨ :
She as me for 20😂😂😂
2026-11-07 12:18:15
1
Certified Loner 🥺 :
wetin she dey think tho
2026-11-06 14:57:46
3
C H I S O M 😌💫 :
2026-11-05 13:41:44
4
🦋Ifunanya🌺 :
I need some Nnamdi azikiwe
2026-11-06 19:04:17
2
Godfather :
Were I wan take see 5k
2026-11-06 05:15:45
2
osugabo4 :
No now
2026-11-06 18:29:27
1
SURE_PLUG 🦅🦅 :
She bill me in dollar unto Benjamin Franklin?
2026-11-07 14:59:30
1
𝑽𝑰𝑨𝑵𝑵𝑬𝒀🧃🎯 :
what you talm bout
2026-11-05 11:07:48
2
To see more videos from user @dontonyy__, please go to the Tikwm
homepage.