@classic_femzy: Heal’int they? 😭this December gats to be dettied 😭😂@JIBOLA 💥👿 #foryou #fypシ #dettydecember #viral #fyp

Classic_femzy✨
Classic_femzy✨
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 14:18:49 GMT
189566
42477
608
13087

Music

Download

Comments

kittylarry
BesthairstylistinFagba :
This one be only parent go heal husband go heal join
2026-11-05 21:28:45
885
somina146
Somina💕🥹🧚🏻 :
Yessss make Una carry car come carry me I Dey close by 10:00
2026-11-05 19:44:47
591
glammedbytifestudio
Glammedbytife :
Going astray isn’t the problem but where the money ooo😩🙁
2026-11-06 12:53:36
337
ifehhopia
Zoba❤️ :
I go fess dye my hair gold😂, use laali draw tatt
2026-11-06 12:21:41
134
faveade7
opzy vibzy💗🖕💯 :
your new haircut looks good 🫶😌
2026-11-05 15:10:58
130
ashabiisjustdiff
𝗼𝘆𝗶𝗻 🍯 :
me wey wan draw another tattoo tomorrow 🤭
2026-11-05 21:55:42
92
morrmie
🥀PHINE🥀 :
My mama healing na em go long pass I just dey pity her 😂
2026-11-06 17:56:05
2
tiana_.sky
Tiana :
Na Location I dey wait for like this 😂
2026-11-06 09:40:35
11
apexkinnie
🥀𝓚𝓲𝓷𝓷𝓲𝓮🪽🧿 :
So it’s not only me errrr😂😂
2026-11-06 19:38:19
0
bonitabonita079
Bonita~ Bonito ™️ :
Wait astray as per colorful settings Abi normal Astray ?! 😩
2026-11-06 12:55:01
1
scent_by_pearl1
scent_by_pearl1 :
we gonnna be good kids back in January but you see this December they shouldn't drag it with me
2026-11-05 21:42:47
32
limo.ann16
ꨄ𝕷𝖎𝖒𝖔𝖆𝖓𝖓ꨄ♏🌺 :
Yes now i get it why November babies aren't loved😭😭 it's our month and everyone is all about December 😭😭😭
2026-11-06 19:50:49
1
oluwa_clems001
Oluwa_Clem🫠❤️ :
What fan nor fit cut your hand 😂
2026-11-06 16:52:15
2
mololuwas.xoxo
møløluwã✨♥️ :
Decembizy
2026-11-06 14:49:39
1
.iamhorlaife
。ℍ𝕠𝕣𝕝𝕒𝕚𝕗𝕖 。 :
I wish to meet you guys together
2026-11-05 15:07:13
26
dare_sznn
DARE SZNN!!🧃 :
Why can’t I just be like other children 😔😭
2026-11-05 14:28:50
25
tropicana_pgc29
🎀_♡CHI♡_ 🎀 :
My parents are resting in heaven, we’re outside here on earth 😭
2026-11-06 08:12:18
6
joy_77454
𝒋𝒂𝒚𝒚𝒚 :
If dyeing my hair is going astray, then I wan go 😂😂
2026-11-06 09:40:37
5
donny.couture
Donny :
I reject all negativity from this video
2026-11-05 19:25:04
11
stubborn.bee4
JOY 🤩🛩 :
Make I no con decide say I wan go astray make satan con use me do example 😂😂
2026-11-06 16:35:10
13
_minnie.xo.xo_
🎀 minnie.xo.xo 🎀 :
Abeg I still Dey collect money for food
2026-11-05 18:23:39
5
adlbridalhaven
Bride Assistant in Lagos/Ogun :
They will ooooo Did mine last week Saturday 😂 and E sweet me die ❤️
2026-11-05 19:44:23
24
anitachiamaka01
itz Tiana🖕💝 :
not me abeg u are alone i never come out from my other stray
2026-11-06 07:19:48
103
sxmxd04
samad back up :
no be for last born oo dem go dey fine us 😂💔na once dem go tag us missing
2026-11-05 20:32:24
41
slim_bae18
Slimbae❤️🌈💅 :
I no follow oo 😭 I fit dey homeless while dey are healing 😭
2026-11-06 06:46:20
6
To see more videos from user @classic_femzy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About