@dereal_friday: 20bay for you when you open 👇l0@ď c@rdc0smic:DREAL6 nah only new one Dey bring ham #creatorsearchinsights #fyp #viral #drealfriday

DEREAL_FRIDAY🤪
DEREAL_FRIDAY🤪
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 14:29:37 GMT
95894
13442
201
6424

Music

Download

Comments

jackie80096
Jackie❤️‍🩹💕❤️ :
I need bad friends this December ooo in Kumasi ooo to chill this Christmas
2026-11-05 17:38:41
0
nuvora026
NUVORA :
Make I practice the mixing as December is next month
2026-11-05 17:38:52
0
bethel535
Blue 💙🫧🤤🖇️ :
So make I Dey Waka with my head?
2026-11-05 15:39:51
202
tallslimhera
Slim Hera 🥰🌹 :
Bullet & gordon’s ke no be me u go kill 😂😂
2026-11-05 16:08:20
61
mhiznasa1
mhiznasa1 :
make nobody sha mix anything give me oooo 😭😂
2026-11-05 17:33:16
0
tacharay2
ꨄ︎Tomi👩🏼‍❤️‍💋‍👩🏽💗 :
That bullet I Dey avoid am😭e nearly kill me last year December,I lost my memory ,till now i never remember what happened that night 😂
2026-11-05 15:29:21
31
thickberry8
She’s Tofunmi 🥰🦋🍇 :
I no wan hear say I get ulcer I can’t take alcohol
2026-11-05 17:14:53
7
krena097
kre❤️‍🔥na :
and I been want go astray ooo😩😩 but una don dey level wey i no fit meet up😩
2026-11-05 16:03:45
14
misswaterpark25
MaMa🧞‍♀️🧚🏼‍♀️💊 :
Me wey drink 3 cans😩😂
2026-11-05 16:39:46
5
oge8421
oge🏘️✈️🛫🧳💋🍭 :
realll 😂😭 bad friends needed abeg I'm at the island both genders
2026-11-05 17:13:21
3
njc863
恩杰希 :
Funny enough na me still be the weak friend 😂 and na me go say make we mix drinks 😂
2026-11-05 17:28:21
3
prheni
Prheni❤️ :
Me on our way back🤧
2026-11-05 16:34:21
7
prettycindy95
Nwaanyi Manaria🌸❤️🥺🦅 :
Na why I like my friends😂😂we Dey mix anything wey enter our head 😩
2026-11-05 17:47:23
0
__nelly_2
Osatohanmwen🥹👸💕 :
If I hear “when are we going home” I go just hate u
2026-11-05 17:28:41
1
diva_district_thriftstor
diva_district_thriftstor :
Jameson all d wayyyyyyy🤭🤭
2026-11-05 14:39:05
11
essential0599
Ťöxiç Ñèššā🖤💅💫 :
we mixxxxxxx jooor😭😂
2026-11-05 17:04:26
2
silaschioma21
🦋Chioma🦋 :
No doily spirit for here oooo😂😂
2026-11-05 15:45:19
5
diamond_oma5
Oma 🌹 🌹 :
We move 😂
2026-11-05 16:31:01
0
_.wil18
🎀💕_.wįl_💝šõñ💍🎈 :
Me on our way back 😩🥹😭
2026-11-05 17:19:52
2
emjaybabe1
emjay babe💛🦋 :
I no dey hear anything 😂😂
2026-11-05 16:43:53
1
beau_ty202
Salome💫 :
Make Una de keep money for una kidney 😂
2026-11-05 17:08:40
3
amarkar87
amarkar87 :
Na only you go drink am😂me wey be mumu once I drink
2026-11-05 16:29:51
2
abena.farida3
ABENA FARIDA :
When I see u pressing phone while we dey outside ago leave u there 😂
2026-11-05 16:36:31
2
lil_mama186
Coco N❤️👽 :
Make I fra😂😂😂😂
2026-11-05 15:59:23
2
bigmamafc66
BIGMAMA FC🦅🦅 :
Make my friend fra ????
2026-11-05 15:49:37
1
To see more videos from user @dereal_friday, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About