Mind you after e comot from cell, e still go Davido wedding go chop o
2026-11-05 21:28:30
435
________ 𝓢𝓷𝓸𝔀🤍 :
Why the whole matter Dey sweet me na bec davido no de answer am 😂davido just hand am over to fan base !😂😂
2026-11-05 23:03:44
58
Pius🥷B✅001 :
Vdm talking without evidence this days 😂
2026-11-05 19:47:49
156
Mr Goodluck :
that guy don fra for life 🤣
2026-11-05 19:16:30
186
krezzy300 :
brother na now i see truth for this matter vdm na really manipulator i swear too God
2026-11-05 19:52:39
129
Eseoghene :
Soapy arm of government and manipulating 5/6
2026-11-05 20:19:07
65
fardagamrock0 :
Me as a Gambian 🇬🇲I keep following Nigerian problems ass if my own country no get problem 😂😂😂
2026-11-06 02:13:38
12
Přîêśțłý Ŷțê⭐️ :
See person wey Dey drag davido
2026-11-05 22:40:18
51
WACO ABJ💫💯 :
I don finally cast for this App
2026-11-06 06:33:25
0
𝚃𝚘𝚋𝚒𝚜𝚣𝚗🪐 :
Vdm wey be evidence man, all of a sudden he nor get evidence again 😂😂
2026-11-06 08:33:53
0
M.D special :
May God bless you brother
2026-11-06 07:22:58
0
𝐓𝐑𝐄𝐍𝐂𝐇 𝐏𝐀𝐂𝐇𝐈𝐑𝐀 🚀 :
come to think of am ooo which person house party they day? secondly if 30 bg and Malians record fight an the thing no go trend for internet?😒
2026-11-05 20:10:11
32
Edøzie Feggæ🏴☠️ :
Everything is clear now
2026-11-06 04:57:11
0
ᶠᴿᴬᴺᶜᴵˢ ᵂᴵᴿᴱ :
Vdm don fra normally
2026-11-05 18:38:40
63
Franklin :
That time APC never pay am to distract Everyone
2026-11-05 19:19:07
34
Owota’s thread 🧵 🪡 :
I like as him think say our brain format
2026-11-06 05:13:57
7
Bessy Takor :
no mine him
2026-11-06 05:24:22
0
JECKY SMART :
I pity people wey the believe that guy
2026-11-05 18:50:31
22
Happyboy :
vdm is just a manipulator 😔
2026-11-05 18:51:27
19
BiG_hOpEz💔😈🦍 :
The more reason I will forever love Wizkid.. He once said” don’t give a man more than what he deserves “. Davido brought all this upon himself
2026-11-06 01:03:42
6
Big Respect :
And na him chop pass for that wedding na watin day pain me pass self
2026-11-05 19:59:54
17
Bishy Yo :
why him no post the chat from the group
2026-11-05 19:34:28
20
Smoke Show❤️ :
vdm done cast abeg😁😁
2026-11-05 18:51:23
13
olumichael :
the day I think say they pay VDM to distract Nigerians is when they catch him mama for Gtbank, VDM has yet reveal who use him mama phone borrow money and why they seize him phone e be like say they find something inside wey them go use against vdm to me is like VDM is working according to the script they gave to him cos election is around the corner and what Mr integrity can do is to focus on Davido. Nigerians vdm is distracting you guys not to focus from making a better Nigeria possible
2026-11-05 20:37:26
8
healingdiaries3 :
I just Dey wait make him do this madness with Burna boy 😂😂
2026-11-06 05:55:18
3
To see more videos from user @nanitwins02, please go to the Tikwm
homepage.