He buy u uk used 13 then bought himself brand new 18pm😂
2026-11-05 23:01:23
5085
♡︎ 𝕀𝕧𝕚𝕖💋 :
I just shame for my gender for this cs fr!
2026-11-06 06:20:18
2609
₁₄. :
Ok so make e give thr girl 18promax make e dey use the 13?
2026-11-06 08:20:43
1074
__olaedo__ :
Are you all even serious? Do you know how much 13 cost ? Is everybody suddenly ungrateful?
2026-11-06 07:13:34
1012
iPhone store port harcourt :
Una dy talk like say the 13 na 10k
2026-11-06 05:31:17
2601
$tunna💸💗 :
Social media is fvckef up lol🤦♀️Congratulations honey🎉🥹❤️
2026-11-06 08:10:15
349
koyin's page 🌸 :
Guys it's even her brother?? Yall are mad😂😂
2026-11-06 10:15:59
1011
$OFT🥀🍃 :
I don see people wey worst pass tinubu for cs
2026-11-06 02:41:42
1569
𝟙 𝟠 :
One boy way dey use 12 talk say why the guy no buy 16 or 15 for the girl 😹😹😹😹
2026-11-06 06:01:15
546
ÅDËOŁÅ🌜🌛 :
Me wey Dey use 17 promax wey my babe Dey use Samsung A05 nko?😹
2026-11-06 11:22:33
43
..💗.. :
how does he hate her? omo nawa sha
2026-11-06 06:37:00
406
N I F E M I🪖 :
Omo I forbid una for this cs
2026-11-06 01:46:33
1994
Ikeoluwa 🖤 :
The level of entitlement in this CS ehnn, God abeg
2026-11-06 06:50:37
115
Onome🦋 :
Are you guys being serious right now? You are shading someone for buying a phone with his hard earned money lol
2026-11-06 10:12:12
1
Tia__luxe :
Omo congratulations 🍾 13 users we up
2026-11-06 16:48:18
2
Idara🥀💔 :
Congratulations jare 🎉💃
2026-11-06 10:56:53
1
𝔼𝔾ℍ𝕆𝕊𝔸 :
This cs ehn😑
2026-11-06 14:35:45
1
Greed 👑 :
Idk about una o but last last na oyinbo I go marry [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-06 09:15:31
4
Sophie🇺🇸🇩🇪 :
Make I buy 300k+ phone give person make Una talk say Ano try moku ooo😭😂
2026-11-06 07:49:37
225
ᰔᩚღ°• ßhaki•°ꨄ✮ :
IPhone 13 no be phone? 😭 I'm lost ooo
What's all this entitlement abt sef? It's his money, he'll get what he wants for her, she's happy so wetin dey do una
He'll surely do more for her so what is it with y'all, and he's her brother
Make I nobody rage bait me oo
2026-11-06 07:13:37
111
꧁💜𝓐𝓵𝓲𝓭𝓪..🧸⁷ 💜⟭⟬꧂ :
Na to just breakup straight
2026-11-06 07:42:55
7
༒༆ꨄSwtqueen🥀🌬️🫧💧ꨄ༒ :
why 13 he should have buy himself 17pm and buy 16+
anyway congrats 😅
2026-11-06 12:19:08
8
SHOPXMAROY :
If you like listen to cs go dey pressure your babe
2026-11-06 03:11:22
195
:
Your babe wicked pass pharaoh 😭
2026-11-06 07:58:45
34
BETTERPIKIN🌸🇳🇬🇧🇪 :
Nne cong.
2026-11-06 05:28:12
24
To see more videos from user @praiseee19, please go to the Tikwm
homepage.