Once him see say people no support am him go bring up mohbad case😂😂😂
2026-11-05 21:34:55
76
MIZZY💪 :
Who this VDM Dey claim say em be
2026-11-05 20:57:16
25
HelenPearl :
i will choose VDM over and over again
2026-11-05 23:18:58
5
Arigho Vincent :
You nor mention Carter u Dey fear am
2026-11-05 18:06:28
58
LeBron👑 :
Is Davido aware he had issues with you bru?😂
2026-11-05 21:59:00
16
Lino :
If you were a good person you could have spoken about this since not now.
2026-11-05 19:58:44
24
Mr Reginald :
Anytime VDM lose guard, he go bring Mohbad matter come out to cover everything?
2026-11-05 22:53:14
8
Austin :
talk am make we hear which favor davidoo the ask you
2026-11-05 19:05:28
25
zippo :
bro u don cast
2026-11-05 22:28:47
11
Retired Loki :
You go explain tire
2026-11-05 22:36:10
7
Splendor234 :
Abeg make una focus for election o
2026-11-05 19:30:50
11
Nik 💕 :
why bringing it up now, bcoz davido vibes with Zlatan song
2026-11-05 18:33:48
12
My world 💕🦅 :
I believe everything VDM said 💯
2026-11-06 01:02:30
1
Queen Nefertiti :
so why is he saying all these now.??
2026-11-05 21:10:38
8
amyflourish7 :
Please Focus on Issues, NIGERIA, NGO, and Relevance. Leave people, Sweetheart ❤️I love all the questions you asked on MOHBAD by the way
2026-11-06 01:25:35
0
Sunday Asimhegbe.A :
say power power vdm
2026-11-06 00:56:49
0
Dkingz :
Make everybody hold this thing till after election abeg. Make we join hands change Nigeria for good
2026-11-06 01:16:07
0
LAMP 🪔 :
Vdm do fast fast and give this guy his justice. Leave all these stories
2026-11-06 01:11:11
0
Unity Great :
If u like make u narrate am say na DMW package Mohbad for pay back na u sabi. Bcos e nor get any manipulation wen dis VDM nor dey want do? Not surprised for anything he says anymore
2026-11-05 20:54:20
8
^V_C.~🌒🔐 :
Make you leave mohbad make him rest in peace na VDM abeg omh...!!!
2026-11-05 18:25:09
20
Larry one :
you dey too much man
2026-11-05 18:05:57
11
Timi :
Davido should start talking oo before VDM finish this episode ooo this matter go long ooo👀😳
2026-11-05 19:30:16
6
lovely 🍹🍹 :
you never see anything yet 😂😂😂😂
2026-11-05 18:24:29
8
HelenPearl :
VDM does not lie
2026-11-05 23:17:34
2
NWAFOR :
Wizkid and burna don complain About this Davido character of betrayal so I believe 🙌🏾
2026-11-05 21:41:39
3
To see more videos from user @theratel_fanpage, please go to the Tikwm
homepage.