@hm.logistic.warri: Don’t stop for anyone #viraltiktok #fyp #warri @VDM @Celebrity Puppet @Tunde Ednut

H&M logistic warri and effurun
H&M logistic warri and effurun
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 05 November 2026 21:42:41 GMT
10949
900
20
427

Music

Download

Comments

big.rechy
Reya’s_ thread🦋✂️In Shell Rd :
Thanks for the info tomorrow I wan go buy Benz I no go answer anybody wen say make I check my back tire 🛞 😂
2026-11-06 10:17:24
6
perryaestheticss
WARRI TATTOO/LASH ARTIST🔌💯 :
Thank you o,my Dey no collect my car Abeg o
2026-11-06 10:15:28
5
georgeanderson227
georgeanderson227 :
old pattern. dem don do me this thing for Benin Ore road some years ago. i almost wan stop wen another man tell me, oga dey drive dey go oo, dem be criminals. omo, since that day, if nor be public space, i nor dey stop.
2026-11-06 10:50:42
1
great.221
great.221 🪳 :
Thank you for the Awareness
2026-11-06 10:03:58
4
obukomena56
Go and do something. :
Thank you
2026-11-06 09:50:47
2
luckyclothingscents
LUCKY TEES WARRI :
It is well
2026-11-06 10:48:27
0
jeffersons_wardrobe
Elohor ☕️ VP :
Na wa oh
2026-11-06 07:36:11
5
dzeko09
Dzeko🇱🇷 :
bike man
2026-11-06 00:02:00
3
mickyblizzy
Micky~Ofoedu :
no wonder when I tell one man say e back door no lock well, na once the man and e babe or wife dey burst life💔😭😭
2026-11-06 10:57:27
1
jsdesignsinterior
JSDESIGNS INTERIOR EXPERT🤴🔵 :
Old trick very bad people
2026-11-06 06:17:44
2
prinze465
PRINZE :
make them com collect my legedise Benz... this information no concern some of us✌️✌️✌️
2026-11-06 08:28:33
2
To see more videos from user @hm.logistic.warri, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About