Messi be like wizkid 😂 the guy no send anybody just Dey do him thing
2026-11-06 00:36:42
33
🤗WISDOM 👑 :
but Ronaldo also win World Cup ooh
2026-11-05 22:32:41
143
Sadiq 🦅🥀 :
And he last suuiii for the Portugal nah offside oh
2026-11-05 23:05:56
61
Just Football Vibes 💙❤️ :
We no dey for fake love [Big LOL][Big LOL]
2026-11-06 05:14:19
10
poch💯 :
una go ask first if MESSI 🐐 dey see am😂
2026-11-06 08:10:28
1
JdmuGew]bsyb :
I be mumu I know 😂
2026-11-05 22:44:20
66
Shasta10 :
Messi doesn't care about him 😂😂😂😂
2026-11-06 07:45:39
1
@Döwskï💎 :
somebody say him last suiii for Portugal na offside goal guyy 🤷♂️😂😂😂
2026-11-05 23:28:35
57
Chukwunualumogu :
As baba hear say person die for pitch na once him arrange retirement letter…. Him wey Dey always stand for 18 box Dey tiff goals make keeper no vex match am to death😂💔
2026-11-06 05:57:28
18
erico.uchechukwu :
na because of you I start dey support arsenal 🥰
u too dey banter😂😂😂
2026-11-05 22:35:49
33
Mr-Kelly💨 :
E just be like make wizkid comment for davido post, e no balance nah
2026-11-06 07:56:56
1
Charles Romanus :
Shey na so dem dey take retire 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-11-06 06:56:57
1
Ahmad Sulaiman :
End of an error
2026-11-06 08:01:09
1
AlfredJnr4🇳🇬⚽️ :
Messi is aware all the disrespect and hypocrisy
2026-11-05 23:54:07
14
𝓗𝓪𝓶𝓶𝓪𝓭 :
Ronaldo is the only player to retire under punishment 🤣🤣🤣
2026-11-05 23:44:15
13
Mr Humble Luxury(MHL) :
Messi and Wizkid na from the same planet 🌎
2026-11-05 23:31:03
10
𝑺𝒉𝒂𝒎𝒔𝒖𝒅𝒆𝒆𝒏 ✨ :
Messi na wizkid of footballers
2026-11-06 00:58:50
6
ARBOY 🥷♎ :
we are not YouTubers we don't do fake friendship here
2026-11-05 23:28:09
6
Muh'd G_Khalil :
because someone died yesterday
he don rush go retire cause he no wan kpai before that one thousand goals
2026-11-05 23:43:05
5
CRYPTO EXCHANGE 💲🥤🦍🪐 :
As him hear say keeper kill person him run retire 😂
2026-11-05 23:59:26
5
To see more videos from user @atama_fc, please go to the Tikwm
homepage.