yes exactly because this Como no fit win any big team in champions league
2026-11-05 22:58:11
165
Merit😎 💥💥(London is 💙) :
Let them be in champions league abeg
arsenal wey dey go everyday why them never win am
2026-11-06 08:16:15
22
キム尺ノ刀の :
If them enter semi final go commot them. U sef reason am Shey all the teams way Arsenal meet till Dey enter final u think say como no go beat all of them ( leverkusen, sporting cp and atletico)
2026-11-06 06:06:45
10
sANChez :
Oga nah lie.. because your team no dea champions league
2026-11-05 22:56:18
7
G:B :
Make big teams no dull oh
2026-11-06 09:45:08
0
@bluesEmpire💙~ :
Make Una no play oo, como fit collect ucl
2026-11-05 23:05:05
46
kunle343 :
Them fit win champions league self😁👎
2026-11-05 22:57:15
70
VAL💜💨 :
when Liverpool dey Europa League dem win am?😭😂
2026-11-06 04:28:15
7
Beejay :
As much as I respect your opinion, but I bet to disagree with your submission with these few points of mine
1) The money Como will take home
2) Aside PSG, BARCA,ARSENAL,REAL MAD, all other teams are at the same level with Como's present form.
3) Even the big 4 mentioned above are beatable by Come aside PSG
2026-11-06 12:23:10
1
LilChukz🦋🦋 :
U talk true my brother… that Como is very good
2026-11-06 14:06:55
0
Mophar001 :
So which one Man U suppose Dey wey como beat ?
2026-11-05 23:18:07
13
Dami_boyy :
so na which league man u suppose day play ?😅
2026-11-06 09:31:18
2
WHO TF IS MAYOR?? :
They will get enough money from champions league
2026-11-06 12:21:30
0
JAGUN BI ORO :
Na so inter reach final 2024
2026-11-06 09:16:58
0
Jesus Must Be Seen :
yes that true
2026-11-06 12:13:40
0
Adeyemi❤️😍 :
No team to under rate oo😏 what if then collect the champions league
2026-11-06 05:16:27
5
M@YoR :
Money Dey UCL than other competitions in Europe
2026-11-06 11:59:00
0
IOS FARM :
I was telling someone this today
2026-11-05 23:06:44
10
lilhexz :
yes ☺️☺️☺️☺️☺️☺️☺️
2026-11-05 22:54:44
6
Mogajiofscotland :
Any team can win champion league now, then know write any team names to champions leagues .
2026-11-06 10:48:05
0
Adire Luxe@Akolade’s creation :
Let como catch your Bayern first
2026-11-06 10:53:57
0
SAPPYMAN :
He go shock you
2026-11-06 10:37:18
0
Ben :
Na why I nor fit rate Chealsea o, Competition wey small teams dey play Dem win am dey disturb say Dem don win European Trophy for conference league?😂 you expect Real Madrid to go to conference to prove a point, God forbid 😂if all this small trophies get value teams would have purposely finished 5th and 6th in table rather than fighting for top 4 when they know they can't win the UCL 💯for me if you qualify for the UCL you are better than who won the conference league 💯who reach Champions league final better pass who win Europa💯
2026-11-06 08:46:04
2
izzy_zamani :
What if he wins it?
2026-11-06 09:56:01
0
ESHOES OF KD :
low kay como fit still win the champions league oo
2026-11-06 11:43:58
2
To see more videos from user @ogaprofesso, please go to the Tikwm
homepage.