oga your own don dey too much ooo
what if they screenshot come gimme now make i sew 😔😔.
2026-11-06 07:43:33
99
Supe✂️ior :
Every material and designs obeys his Touch,💪👌💯📌🔥
2026-11-08 17:12:32
1
Ily clothier empire 🎽✂️ :
easy to sew for me I swear.. but I don't know about you
2026-11-07 23:00:03
1
GOD—GRACE & XX LOVE 💕💕💕 :
This one na juju abeg
2026-11-07 08:32:56
0
eko stitches :
omor we never finish the ones wa de ground oo😩
2026-11-07 22:36:50
0
NenaBrown designer :
Abeg bi calming down senior man
2026-11-06 18:32:28
0
ZealotWears :
abi na fake tailoring I learn
2026-11-06 11:09:49
12
ᗯí𝔰Ž🗿 :
what in the art is thiss😭
2026-11-08 10:18:46
0
PEROSTITCHES🪡🧵 :
make my customer no site this one oo [Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-07 22:05:27
0
Hadiza :
I no know wetin to talk again ooo. this man don carry another thing enter this sewing wey we dey manage oooo.. Na award, recognition and big big endorsement go dey come your way... You're too good abeg
2026-11-06 06:40:42
11
NIKHOLL👑🔥 :
this guy the make me feel like I no serious with my work 😭😅
2026-11-06 04:40:39
3
Princeearnest :
Bro waiting sup 😳😳
2026-11-06 17:17:38
0
Plenty_wealth :
Boss🙌🙌 I wan learn
2026-11-06 20:44:02
1
GWILL CLOTHING'S :
okay now I can say this is having a touch of juju 🤣,my brain nearly hang
2026-11-06 05:46:03
0
Manuel Atelier 🪡 :
Top Notch❤️
2026-11-06 05:25:39
0
Esther charmz odiete :
Abeg nor let my customer see am ooo na beg I dey
2026-11-07 00:32:34
2
Banky🫧 :
Now this is show off 🤪👏👏👏👏, great work man
2026-11-06 20:31:45
2
💎 𝔽𝕝𝕖𝕩𝕫𝕪 💎 :
Boss pls do video tutorial
2026-11-06 18:42:48
1
H U S H ✂️🪡🪵 :
2026-11-06 13:36:27
1
GWILL CLOTHING'S :
your work is so inspiring to me, and that's for me to step up my creativity game
2026-11-06 05:56:55
0
Addmolly✝️✡️ :
how is understand it as is that one will first cultivate the shape on the cloth after putting airstay at the back and that is when you will put the design
it look like pattern that we use on pocket when we are doing design
am I right??
2026-11-07 22:39:41
1
blaq stitches 🪡✂️🧵 :
me I 😒😁go ask for to to rial oo
2026-11-06 08:48:30
2
Emperor :
Craft
2026-11-06 03:50:30
2
STITCHFIRM💦 :
Dis is beautiful
2026-11-06 05:51:51
1
cjwearz :
Una Dey make us feel like na fake tailoring we learn
2026-11-06 17:40:57
2
To see more videos from user @iamwhitenationapparel, please go to the Tikwm
homepage.