If she borrows from her friend; it’s not a bad thing 🤷
2026-11-06 05:43:09
1317
Val🍒 :
I don kuku block all of them, make I rest for this app for dem
2026-11-06 05:54:32
186
Ann's stiches 🫶❤️🩹💝💘💯 :
if yellow fish get who go translate dis igbo wey chidinma speak, omo everywhere suppose blurr 😂😂
2026-11-06 04:47:27
210
😔✨🧿 :
Yellowfish come oh let me interpret the IGBO for you
2026-11-06 05:05:41
389
glojustliving :
Make she no mention ur name keh y ur bestie call Mimi
2026-11-06 06:27:02
32
😈cute 💕J🦅✯ :
i don tire for this app😂😩
is too toxic 😫
2026-11-06 01:03:34
258
A🎊🧚♂️👑🌹💦 :
Dem use English fight u , you the use Igbo nh waoooo
2026-11-06 05:11:15
261
Ukwuomachi💦🌊 :
Chi calm who u don pass no need to stress urself mi dima 😩
2026-11-06 02:43:43
82
🦋ltzkiss Promise 🌸 :
Wetin Dey sup ooo
2026-11-06 00:39:09
71
ANGIE💜🐺♑️ :
Wait oo . Like what’s wrong in sharing clothes with your friend 😂Nawa ooo
2026-11-07 04:29:23
0
cravekitchen23 :
Make Una patronize me Biko🥺🥰
2026-11-06 18:59:18
0
PRESHY GADGET HUB :
Chidimma who provoke you like this
2026-11-06 02:12:01
52
ijele_enugushoemaker001 :
Me and my friends wear each other’s clothes, we don’t even visit each other with our clothes 😂 so una Dey shade each other with wearing clothes?? 😂😂 Na only pant and bra we no Dey share.
2026-11-06 16:48:33
0
LOUISAPATRICK :
She should leave Chidinma out of it. Somebody that even called her brother to donate.
2026-11-06 09:14:42
13
Pearl🍑🌚🌸 :
Yellow fish Abeg no try insult chidimma ooo no try am oo😏
2026-11-06 10:22:50
11
SUCCESS 👑 :
The Igbo too sweet 😂😂😂
2026-11-06 04:43:07
40
𝒫𝓇𝒾𝓃𝒸𝑒𝓈𝓈🫧🌸 :
Make una translate na😭😭😂😂
2026-11-06 03:51:06
73
ᥫ᭡. F🎀ྀི: :
She’s from Imo state ooo
2026-11-06 06:13:03
25
Ije Oma :
Omooo please give me the channel name 😭
2026-11-06 05:33:56
41
Alone🦋🧜♀️💕 :
😂😭😂Dimma please
2026-11-06 01:51:53
34
Ãbby💦👅🐱 :
Ewooo😭😂😂
2026-11-06 00:56:04
32
IamEzinne :
Yellow fish leave this people alone naa
2026-11-06 05:58:31
15
To see more videos from user @avblog1, please go to the Tikwm
homepage.