God please my hand no dey there ooo nah only comments I read ooo😂
2026-11-06 08:00:38
819
Adetrucker🚛🖤 :
Angel sef get trust issues because if not why dem Dey carry Sword 🗡️up and down 😂
2026-11-06 09:35:47
145
🎀Fathia 🎀 :
those people erhn God will calmly judge them😂😂😂
2026-11-06 07:30:01
438
Oluwabusayomi🎊🫶🏻❤️ :
I for no enter comment section
2026-11-06 21:08:16
23
—💫HER🥀🌺 :
But if to say Adam and Eve no chop that Apple na so we go wake naked for this kind Harmatan 😂😂wahala ma sele seh
2026-11-06 09:09:29
266
TEMINIKAN 💖 :
Jesus am not among ooo I was just reading comments
2026-11-06 14:39:06
24
Francozy :
Jesus said he’s coming like a thief in the night….for where boys dey para
2026-11-06 22:18:49
5
Aderinsola❤️🙂↔️ :
Abraham wan use his son for sacrifice they talk say nah prayer I wan use my brother now they talk say nah ritual 😔😔
2026-11-06 18:38:28
17
Simply Precious 🌺 🌼 :
What if Mary actually cheated on Joseph with another man, and they both kept it a secret until their last breath? What if it wasn't a miracle after all? 🤷♀️
2026-11-06 20:46:09
9
officialduzzysnr :
@officialduzzysnr: Welcome to university of Tiktok, I study watchology. What do you study?😂😂
2026-11-07 00:26:37
1
𝐎𝐋𝐀𝐈𝐓𝐀𝐍 :
When they said moses and his people go to red sea what is the name of the country at the back of the river
2026-11-06 19:48:26
0
Dj_shemzy :
Food is using for what
2026-11-06 22:17:54
1
DÉẞMŒÑD :
Solomon marry 700 wife dem obay am oo
me now just 3 babe way I get dem dea after my life 😭🤣
2026-11-06 20:53:24
1
ATOOSA :
Dem say na hell fire devil dey, even devil self wey dey teach us bad things wey we dey follow still wan burn us for hell
2026-11-06 16:32:48
1
kvngstarboy1 :
The Satan wey God himself can’t kill na him our mama and papa wan use prayer kill
2026-11-06 19:36:39
59
MommyDom :
God wey create earth no gree come earth 🌍
2026-11-06 09:24:21
175
Young Thug :
why we leave heaven come earth to make heaven 🫴
2026-11-06 08:54:17
410
Sun’Skiid Couture🪡 :
Hope say no be god disguise em self as tinubu 🤔
2026-11-06 10:05:49
79
💫🥀ÎBWÚÑMÏ💞🎀 :
I need someone to take me out this weekend 😳
2026-11-06 08:24:40
93
Tifeh🌸❤️🎊 :
My hand no Dey o😂
2026-11-06 08:14:06
54
FOLLYYETTY :
What did judas want to buy that made him to sell jesus.....
2026-11-06 09:28:17
54
To see more videos from user @freedomhnd1, please go to the Tikwm
homepage.