And na dem no de fit dash person money but dem wan use advice finish person
2026-11-06 09:28:50
58
°•☆☆GØD◇WIN :
make I save this video for feature use
2026-11-07 16:53:49
5
blissprecious13 :
Advice without any support 🤣my God go judge una
2026-11-07 20:23:21
0
ngozichukwu :
Mr and Mrs advicer
Stingy group of people 💔😂
2026-11-07 21:58:22
1
Ormah| Beauty & lifestyle 🦋🌸 :
Make person ask me about husband this festive period fess😂
2026-11-07 20:15:40
0
Ella❤️ :
Plus mother’s side too, them wan start to dey craze too..
2026-11-07 08:35:02
1
Lil mama❤️🩹 :
From my mother side😂
2026-11-07 12:30:00
1
Cindy 🌸🦋 :
na y I like my Momsi side them de advice with money 😏
2026-11-06 12:52:03
22
ADAnna🥂🔥💋 :
People weh you go tell waka!!
2026-11-07 14:31:42
0
Favie :
advice with wicked mind
2026-11-06 09:50:56
8
omah 🥹💞 :
shi Shi u no go see from Dem ooo
2026-11-07 11:14:27
7
willz🖤 :
Scared to repost 😂😂😂
2026-11-06 18:02:25
1
🦋 onyinye 🌺🐼 :
I love your videos
2026-11-06 09:29:08
1
Ibiyeᥫ᭡. :
I too like my mama side. Dem sabi mind their business…. My papa people na opposite 😭Dem sabi put mouth for wetin no concern them. And ma why I no like some of them
2026-11-07 07:04:04
3
Ãmy Bèl Läh 💜💜 :
We all love relatives from our mom side right??
2026-11-06 17:57:38
0
𝔉𝔞𝔦𝔱𝔥𝔡𝔢𝔩𝔦𝔤𝔥𝔱 💝 :
And na dem no de fit dash person money but dem wan use advice finish person, the worst thing be say she will even call my mom to complain to her nah once I block her
2026-11-07 13:57:27
2
𝒻𝒶𝓋𝑜𝓇 ᥫ᭡.ִֶָ𓂃 :
Abeg hold your advice ooo
2026-11-07 09:04:42
1
Her Little Universe ✨ :
One werey uncle told me to reject doctor of Physiotherapy admission and applied for community health that it's more lucrative 😭😭😂😂
2026-11-07 10:29:36
1
julia :
Them just dey vex me I swr😂
2026-11-07 17:49:36
1
CHIDALU🧸💙 :
They are alwayssssss doing the most
2026-11-07 15:32:22
1
🌹WINNIE ROONEY❤️ :
Very stingy 😂and their children dey spoil 😩😂
2026-11-07 10:08:58
1
HER👑❤️ :
And mothers side , especially mothers side 😭😭😭
2026-11-07 08:20:50
1
~NKEMMMMM🖤 ~🥹 :
Omor the both sides😅
i beg una 😭😭
2026-11-06 16:44:43
1
🌴M🕷️E⚡R🖕🏿L💸I💦N 🥷🏿🚀💪 :
Asin ehnn 🤦🏾😒
2026-11-07 18:31:16
1
To see more videos from user @demigod01_, please go to the Tikwm
homepage.