God abeg even if nah IS 350 😭🙏run am for me before this year end
2026-11-06 10:45:05
199
SAMSON ✂️🛢️ :
I for don die opelope morija
wetin b MORIJA?🙏
2026-11-06 13:13:17
2
ALADE🤍 :
Porki is a Good music fan and a Good listener!! Please check out my own song too🙏❤️I do only Good music
2026-11-06 10:49:22
23
. :
This kain song dey sweet inside ride 😭🙏
2026-11-06 12:11:33
33
ﹺ :
Fola too good no be Capp🙂↕️
2026-11-06 10:22:21
77
He or she 🫥 :
God I beg run this car matter this year🙏.. some vibes dey na only car fit run am 🥹🙏
2026-11-06 10:34:18
40
baddest boy :
I like your vibes
2026-11-06 18:06:20
0
uniquefrankie :
I thought I was the only one that loves Awade😩❤️🥹 that’s literally my favorite song on the album 😭
2026-11-06 17:33:26
0
verywickedboy :
fola just dey give me joy this day's I swear
2026-11-06 12:28:57
7
JULIUS🐐 :
E get as song dey sweet inside Car😭❤️
2026-11-06 15:54:58
2
ADEYEMI 🕊️❤️ :
i swear I love this particular song ajhe 😞🤲
2026-11-06 10:37:22
11
🇳🇬🎃ƳØMĪ🎨✍️ :
na biafra song
2026-11-06 10:10:15
12
frosh.luxury :
people that listen to this song while driving their car knows the feelings better 😜
2026-11-06 16:38:32
0
Oluwa Seun :
My boss 💯💯💯❤️❤️
2026-11-06 16:29:57
0
Akande👑 :
I too like porkii seh ❤️🥺
2026-11-06 16:46:29
0
Faj_360_Limited :
Guyyyyyyyyyy😣😣😣
2026-11-06 10:01:38
8
ExCeL🖤 💇 :
FOLA too good abeg 😭❤️💯
2026-11-06 16:07:09
1
Imabodman :
olorun joor bemina se 🙏🙏😢
2026-11-06 11:08:01
4
🦅BeTa DaYs 🎱 :
I’m not Dancing my colleagues aren’t here 😒😁
2026-11-06 12:57:10
1
♚♛♜♝♞ ⓈⒺⓁⓄⓊⓍ ✪ 🪄 :
Nice 🥰
2026-11-06 12:03:18
2
kashamadupegadget :
I like him because he is a good musical genius who understands good music 🫶❤️He love Ballo too 🫶
2026-11-06 17:00:19
1
wami♥️ :
I too love the song 😍
2026-11-06 13:45:25
1
obieze :
Nah my true life story Fola talk here too make am u gats run from home nah Weitn I do 2020 sold all my property enter Dubai just 2yrs later life changed God is the greatest 🙏🥰
2026-11-06 13:40:14
1
To see more videos from user @porkiyor, please go to the Tikwm
homepage.