Make una dey go my people, Lagos children dey come for December, total shutdown 😎
2026-11-06 11:54:02
1951
WIGGING & REVAMP/ AYOBO & EGBE :
Abeg make una carry lawyer along make our mama divorce that man
2026-11-06 12:22:44
323
Adaugochukwu :
I no wan hear “ girl wey God give me for mama ukehe visit ooo” una be siblings!!!!😂😂😂
2026-11-06 12:18:59
588
Andra hair strands :
This is the most realistic reason to make you believe there’s a God in heaven.
2026-11-06 12:07:51
1656
Fatty🎀 :
Co wife now
2026-11-06 12:31:06
150
Gochy💕 :
When it’s your time, even the basket will hold water for your sake. GRACE!!!!!!!!!!🥰🥰
2026-11-06 12:32:03
126
🍃Betty🍃(BSS)🪻 :
Body dey sweet me eeh
2026-11-06 11:48:34
1128
💝baby hrtofgold🫣(WMG🏦) :
don't ever mock a barren or a widow na there u go see say God no de sleep 🤗🤗🤗🤗🤗🤗
2026-11-06 12:43:56
197
🍭安吉尔🇨🇳 🐉 . following :
Me from page to page
2026-11-06 12:08:29
101
DE-SANDY ÈÑTÊRPRISE 🦋❤️ :
Omo see cold for my body [Heartwarming][Red heart]Una too sweet Abeg
2026-11-06 11:59:19
95
𝐃𝐈𝐍𝐌𝐀🇳🇬 :
2026-11-06 14:14:34
42
Denny :
Her lawyer son is coming from Ghana
2026-11-06 12:54:56
11
🦋💞 :
God bless una oooo , Abi mama pikin too a commot Ghana 🇬🇭😍😍😍🥰
2026-11-06 13:00:02
0
p'luxe china imports🇨🇳🇳🇬 :
we the lagos children dey come December 🥰🥰
2026-11-06 15:28:19
3
queen Helen ❤️🦅 :
make una wait for me oo
2026-11-06 14:55:25
1
Iammercy :
God bless all the sons and daughters of mama ukehe
2026-11-06 12:12:12
8
🌺de jummy🌺 :
little 🤣things she did know is that she is a mother of a nation
2026-11-06 14:03:41
1
Aisha 🧕💜 :
Aww 🥰. This one sweet me very well 😍
2026-11-06 14:37:28
1
T❤️r🥰e💃🏻a❤️s💕u🥰r💛e😍 :
Make una no friend each other una be blood ooo🤣
2026-11-06 12:19:59
113
Eternal drip 💦💦 :
Journey mercies ndi oma. Kiss mama for me
2026-11-06 11:48:57
39
Jåmìę🦋💘🦋 :
You guy will go and return back to your various destinations safe and sound in Jesus name amen
2026-11-06 14:31:32
5
BiG_Lovelyn :
where are December batch abeg... I no fit meet up for this one
2026-11-06 12:09:56
72
Tenneh🥰😍 :
Come mama need to divorce that man he can’t be my father please 😒
2026-11-06 12:50:43
17
Andra beauty skincare (lagos) :
Am so happy for her, who no suffer find pikin no know wetin that woman go through...as Una put smile for mama face today, breakthrough in anything Una do
God bless 💓
2026-11-06 12:37:18
24
CAKES & Academy in OBA 🌺 :
Trust me God can never be Mocked 🥺🥰
2026-11-06 12:46:36
7
To see more videos from user @nsugbenailtechmak14, please go to the Tikwm
homepage.