And e get time wey you go wonder where all the money go 😣😂
2026-11-06 16:07:44
186
Naija trendz 📣🔊🚀 :
This guy and junior musk just get the same style 😂
2026-11-06 13:09:20
46
Chiddah.vee :
on top how much
2026-11-06 14:18:19
61
Mr thankyou :
you go wan craze
2026-11-06 22:16:12
0
ᴇʟɪʀᴀʏ ᴄᴘᴍ :
and I dey time wey I dey wonder when the money wan take come 😔🤦
2026-11-06 17:47:59
4
XENTRAL💲🃏 :
Your matter
2026-11-06 19:15:10
0
Talkless Lowkey🪫🔑 𓄂ᬼ𓆃 :
Abeg 🫴
2026-11-06 18:37:35
0
Mr. Ted🥷❤️🩹 :
Nbl 😎 I don think am tire 😂
2026-11-06 12:36:24
14
Wal ker :
the 2k wey dey my opay no reach where I wan go
2026-11-06 12:30:42
8
阿约米德 :
And to do people if at all $200 go heavy you although nah you work for ham not for people
2026-11-06 20:41:03
1
༒🇰🇼🧃✨༒ :
Dfwpaid
2026-11-06 12:17:28
23
"🧌Fat🧌superman"💯🧌 :
You Go craze my Blood,who warn come change my long android
2026-11-06 12:25:33
4
Biggest SLY 1✌️🥇🥀 :
God abeg na watin l need 🥹🤲
2026-11-06 17:40:03
0
GOD SON :
I go first change my android phone
2026-11-06 13:08:59
1
💥 HENRY WIRE 💫 :
And I never buy Christmas clothes👚👖
2026-11-06 12:29:30
1
DFW🥇RENZO🗿🎭🦇 :
U mean the 1k where Dey my account 😭😢
2026-11-06 19:09:05
0
mr Moller✝️ :
I Dey wait for that time
2026-11-06 12:24:28
1
user75943949131 :
boss abeg buy me phone abrg boss even if nah XR boss
2026-11-06 12:15:40
1
Riga :
Amen
2026-11-06 16:33:32
0
Sancho🇱🇹🇳🇬 :
2026-11-06 15:46:32
0
David Garcia :
give me update bami
2026-11-06 16:51:54
0
VERIFIED MARVOO :
2026-11-06 17:30:29
0
t6susyrbos :
And eh get time wey u go Dey wonder how you wan take make all this kain money 😅💔
2026-11-06 16:32:42
0
BLESSED :
funny fact!! not about the poster oooh buh the kind money devil dey give no be small money ooo, something how u go dey wonder small boy like you go use 250milliom do and u never chop finish 150million don show😂 u go wan nearly crase
2026-11-06 17:10:08
0
Yung Staff🀄️🐍💯 :
Ewoooo🔥
2026-11-06 12:18:52
0
To see more videos from user @cubic_fundss, please go to the Tikwm
homepage.