@dr.napoleon7: To bounce back hard ooo 😂😂

Dr Napoleon
Dr Napoleon
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 06 November 2026 12:22:16 GMT
22610
1916
75
258

Music

Download

Comments

freeman9583
🆓️man :
Boys go always bounce back na why dem dey call us bouncing baby boy
2026-11-06 19:43:20
24
donshegzey
X :
As government demolish my office for Lagos , nah once everybody Dey whine me. Omooo to bounce back hard pass to start the business sef.
2026-11-06 18:20:43
19
wickeduvwieboy1
Solomon🫥🫥 :
No be play oo
2026-11-07 11:53:43
0
gifted_hands78
GiftedHands :
Omo,,very hard my boss🤦🤦
2026-11-07 08:18:20
0
oyinboprincesssaysso
🇳🇬 Oyinbo Princess 🇳🇬 :
no b lie o
2026-11-07 18:10:28
0
blis580
Blissful :
I swear
2026-11-07 17:48:56
0
maya_kome
𝑴𝒂𝒚𝒂 - 𝑲𝒐𝒎𝒆 :
Aswear boss 😂😂
2026-11-07 11:59:18
0
official_raymondi
Ray🦁🥷 :
Even Job no fit bounce back for this Tinubu govt. Eye go turn job coz we no dey 2000 years ago.
2026-11-06 16:08:30
14
paulrosa04
paulrosa :
When the Righteous Falls 7 Times, He'll Surely Rise Again.. To bounce back na him easy pass..
2026-11-06 20:51:37
1
chi88461
Cyprian🫶 :
I swear… my eyes Dey see shege banzer 🥹🥹
2026-11-06 17:58:21
9
vitafoamowerri
VITAFOAM OWERRI :
No be lie especially this tinubu regime 😂😂
2026-11-07 15:30:29
2
hamdam922
prince hamdam.... :
D matter go far
2026-11-06 13:01:00
9
meetneat_foodies
Food vendor in Asaba/caterer :
I don guide like this, I be won give up 😩🥹
2026-11-07 07:31:00
1
mhizbeee4
BLESSED BLITZ :
i swear ooooo i wan nearly craze oooo
2026-11-06 19:40:24
2
tamara_3000
Tamara :
I swear
2026-11-07 11:28:03
0
fissylnteriors
Fissy interior design :
it is well [Gesture OK]
2026-11-06 18:02:12
2
miracle714000
MOHAMMAD kabir oluebube :
I go lie for u ?
2026-11-06 18:07:33
2
clemshumble
Stay-Humble :
aswear
2026-11-06 22:04:54
1
christian.michael958
de aliens :
yes you are right my brother oooo 💯💯
2026-11-06 20:12:10
1
easydavid4
David :
I swear
2026-11-06 17:36:32
2
rex27016
De Rex furniture :
E worry mind
2026-11-06 14:57:59
3
ig2985
ig :
No body day talk about am e day fit rush 2yrs ajeh
2026-11-06 22:19:13
1
pheryfrosh
CEO_PEGOC💰 :
Omo no be lie you talk oooo, senior man
2026-11-06 19:57:37
1
sweetcrude06
Chief Nedu🇳🇬 :
true talk brotherly
2026-11-06 18:14:47
1
To see more videos from user @dr.napoleon7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About