Una wicked I don beg for location tire no body gree tell me wicked siblings
2026-11-06 13:11:59
346
Alone👻💔😔🚶♀️🥀 :
Ohh I love Nigerians 😫🥹❤️🩹
2026-11-06 12:45:31
3084
CHINAZAEKPERE💯 :
I no wan hear “ boy wey God give me for mama ukehe visit ooo” una be siblings!!!!😂😂😂
safe journey ❤️
2026-11-06 13:05:11
212
Tenneh🥰😍 :
Come mama need to divorce this man first he can’t be my father please
2026-11-06 13:24:15
341
Luxury_weddingrings Benin :
When God shows up even basket will hold water 💯
2026-11-06 12:46:27
703
Favorite Zee Entertainment :
Me running from one page to another 😂😂
2026-11-06 13:06:24
1274
Victoria➰ :
Please can someone explain what is happening?
2026-11-06 13:13:52
113
Plex :
Una no go buy bread for me?
2026-11-06 13:22:11
157
She🌸 :
No be God again
2026-11-06 14:02:05
95
Lady Bird :
but wait OO this God funny 🤣 if he wants to remember you he will use your enemies to remember 😂😂😂😂
2026-11-06 14:03:17
22
Oscar De-Coque :
Thank u Nigerians for this great privilege given to me to use this mic and announce to the world say na who laugh last laugh the best. another one b say first to do no dey pain na 2nd to do dey pain pass meanwhile I'm seriously in pains now 💔 Nigeria has finally happened to me
2026-11-06 14:11:19
15
Curiosity :
I no wan hear “ boy wey God give me for mama ukehe visit ooo” una be siblings!!!!😂😂😂 safe journey
2026-11-06 13:39:35
15
Smilingbeauty :
Omo! See grace! See as God take clean her tears after all this years🥰
2026-11-06 13:52:22
0
clairevynskin | botanics 🌱 :
God you’re undefinable 🙌🏼 God i see ur handwork 🙇🏼♀️No be You again ❤️
2026-11-06 14:35:29
1
Aunty jenny💋💋 :
I trust what God can do it's might take time but God must surly make it to happen
2026-11-06 14:24:11
1
𝓒𝓪𝓼𝓪𝓱.𝔁𝓸🦚 :
I love Nigerians, I love being Nigerian ❤️
2026-11-06 14:13:58
1
Queen B🥰💕💕💜🎀 :
Me running from 1 page to another 😂😂😂
2026-11-06 15:49:35
1
Miss Jennifer :
mama need to divorce that man he can’t be my father please
2026-11-06 14:19:30
11
roseyluxuryhairlineltd(Owerri) :
Second wife right now 😂
2026-11-06 14:32:28
5
𝐀𝐛𝐮𝐣𝐚'𝐬 𝐒𝐮𝐩𝐩𝐥𝐢𝐞𝐫 :
After everything let mama divorce that wicked man because he can’t be my father last born has spoken
2026-11-06 13:53:09
18
🌷Classic🌷✨ :
Me going from one page to another
2026-11-06 13:13:13
15
Lady Bird :
omo the second wife go run live house 😂😂😂😂
2026-11-06 14:01:47
10
Q_ueenCindy :
Make Una go fast oooo before my data go finish… nah 100mb my data remain 😩
2026-11-06 13:23:14
18
sweet Jenny :
make mama no come cry say, she no cook for her children oo
hope say Una carry food go
2026-11-06 13:18:44
17
To see more videos from user @lily_cruz_2003, please go to the Tikwm
homepage.