@hadexnoni1:

Hadex Noni
Hadex Noni
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 06 November 2026 13:11:59 GMT
44544
3652
456
167

Music

Download

Comments

2101luxurymenunderwear
ABIKEOLA ♒️ :
Band A sef no get light since morning for ikeja
2026-11-06 14:41:11
72
ty4real09
holuwatoyin 💝💝💗💗💗 :
band A self no get light bro
2026-11-06 14:13:29
12
laprimabeauty
Laprima :
Band A no get light ooo.. Band A na scam
2026-11-06 21:02:53
23
ashandy96
Ashandy closet 🛍️👜👡 :
Band A self no get stable light again for alimosho o 🥺
2026-11-06 23:52:06
8
rebecc187
Becca❤️ :
Bros ma band A we Dey for my area and I never see light for 4 days now
2026-11-07 10:51:50
0
balqeesmotunrayo2
balqeesmotunrayo1 :
Band A self no see light too
2026-11-07 05:47:32
1
dcoco777.drinks.whole
DcocoMUSHIN DRINKS WHOLESALER. :
lagbara olorun....ds thing is Annoying .......
2026-11-07 13:05:39
1
theereallmiyahh01
Jemmy’s signature :
No be lie we get light like mad band A
2026-11-06 22:55:06
1
beevictory05
BeeVictory Cakes & Events :
what's even the meaning of BAND A..... it's all means of exploitation jare
2026-11-06 19:43:01
7
tradewithcartel0
tradewithcartel0 :
Them no supply egbin power plant gas ni oo so all community wey egbin Dey supply no get light…
2026-11-07 02:26:27
1
adenike.funke62
Adenike Funke :
Amin Jesus Christ
2026-11-06 14:23:11
0
yennyserah
Yenny ♊️👑 :
Band A self no see light Aje na band A we Dey
2026-11-06 23:19:10
1
remiadeleke165
double lens :
we band no see light rara
2026-11-06 22:25:05
0
olajumoketejumade
Tjprety :
Alaye band A no get lite o ‘ dis suffer reach everi where
2026-11-06 16:01:22
0
lumera_heaven
LAYOH 🥰 :
which band A dey use light , we wey dey band A sef na only night we dey use light now
2026-11-06 23:19:48
2
anuoluwapooladip0
opeyemi mama💋🥰♥️ :
oti su mio oo 🥹
2026-11-07 00:05:48
1
adebayoolakunle86
Mosébolatan :
2026-11-06 21:01:37
1
user4178368604475
Holly babe :
band A wey dem put us we no get light for almost 2weeks now, na flashing dem dey flash us things don rotten for fridge finish
2026-11-06 14:15:02
1
ddbeautician
Keji :
For where band A no see light ooo
2026-11-06 22:09:42
0
dayo_vibez
DayoVibez :
E don dey touch everyone now Una dey voice Out.... Continue to keep silent Until this Baba finish and sell Nigeria off
2026-11-06 21:09:29
0
dwise8901
Damola :
Na we Band A self they suffer it now
2026-11-07 11:23:56
1
user686144854180
Olori Atinuke 💯❤️🌹🥰 :
Lagbara Olorun, offa aiye a bawon papa.
2026-11-06 18:14:33
3
To see more videos from user @hadexnoni1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About