@onlyvdmfan: 🚨 The Ratel spokesman fires back at Oyemykkee, calling him heartless for having access to VDM’s connections without using them to help Nigerians. #NIGERIAN #VDM #RATELMOVEMENT #VERYDARKMAN
oga talk about vdm wey dey bring innocent people down
2026-11-07 11:37:18
0
Apostle Joseph Atobatele :
God bless you
2026-11-06 15:10:15
0
This user is lost 💔 :
Can’t you guys advise vdm? Instead you guys follow him to bring people down unprovoked
2026-11-06 18:42:13
1
9ja truth :
Truth be told ,I love obo ,but when it comes to Nigeria and it’s value Obo is actually useless to us ,VDM is an asset to Nigeria ,if obo can switch up on osun people who be u wey be say ya ur data and subscription Dey give davido relevance ……any how sha Tinubu must go ✅🫡
2026-11-06 21:18:04
1
furniture maker in ondo :
dat one bo get sense normally, shey na oyemike u take seriously like dis ,forget him bro
2026-11-06 17:10:57
0
Now Affairs 🏴🐸🌐 :
Very soon Vincent go dey pick suspects from comment section 😂😂💔
2026-11-06 13:29:24
1
To see more videos from user @onlyvdmfan, please go to the Tikwm
homepage.