Viewing at work while eye dey turn me😂😂I don chop twice but I am still not seeing well.😭
2026-11-06 14:38:56
216
🐾N͜͡𝕪𝕖🍭D͜͡𝕫𝕚𝕗𝕒🥶 :
my back at this age?😩
2026-11-07 04:38:15
22
esther_amaka💙 :
This tailor work wan kee me 😣
2026-11-06 20:04:03
102
MiMi✂️🧵 :
Na every second I just dey regret this adulthood 😁
2026-11-06 14:49:07
112
NUELLA🇳🇬 :
Omo no be small ooo all my body don scatter finish
2026-11-07 06:05:27
7
Favourite :
especially me wey dey do POS,the sit down for one place for hours dey give me body pain
2026-11-06 16:28:03
36
dewendysthread3090 :
Aswr 😭😭😭.am so addicted to energy drinks 😩
2026-11-06 14:41:43
33
I takes what belongs to ceasar :
Wetin be this ?
2026-11-07 09:47:10
9
Mimi 🎀💕🌹 :
Omo sometimes I just dey think say I no dey try 😂😂😂😂
2026-11-07 06:14:37
6
Glo stitches 🧵✂️ :
no be small back and waste pain ooo
2026-11-07 12:12:08
1
ms bliss 🌸🌹 :
i even faint as i won give customer food today 😭
2026-11-06 16:58:34
19
chukwuagathaogechi :
Na Waka I dey since morning, marketing is not for the week
2026-11-06 20:13:22
7
☠️ BLACK CRUSH MARA 💀 :
i swear oh
2026-11-06 18:00:23
1
Braids by princess hairs💇♀️ :
I never knew braiding very stressful😭
2026-11-07 08:56:14
1
De queen 👸❤️ :
headache nobi small
2026-11-06 14:22:27
20
🌸Braided wigs & Ponytail🌸 :
Omo, make I no complain sha na me pray for customers 😭😭😭😭
2026-11-06 20:22:11
5
drealnazzy :
Omo🥺, still the money isn't coming🥹
2026-11-06 19:01:00
1
🌎DèrA🥺💞 :
this one nobi meme oo🥺😭😭🤣🤣
2026-11-06 14:35:08
7
spot less :
This my nursing work won take my life 😭
2026-11-06 21:01:38
7
Empress Annie 💝 :
E tuff
2026-11-07 05:06:29
1
Barbergirl with the swag 🤭❤️ :
E no easy for we the female barbers 😩 person go stand hours work finish still go house with body pains ,, no man to help me easy my pains 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2026-11-06 23:01:23
2
T.Y Babs :
No be small pain the Shagalas dey endure oo
2026-11-07 09:39:32
1
chef Urian👩🍳 :
This chef work wan end me oo😂
2026-11-07 12:11:30
0
May11th 🤭🥹💕🫂 :
Omo😭😂😂
2026-11-06 16:04:38
1
To see more videos from user @agu_dbaby, please go to the Tikwm
homepage.