imagine if God doesn't find this funny
I no join una o 😂
2026-11-06 19:48:57
160
Rossman :
My hand no dey oo
2026-11-07 12:06:57
0
EMMIGA DON 🤯 :
even bible say Satan get power pass man. which means God fully know. so why him wey get power above all no terminate the Satan him come send am give us. after him know say Satan power pass man.... omo bro we need reawaken o
2026-11-06 19:45:29
40
🥶𝕄𝕣 𝔾𝕠𝕠𝕕𝕪 :
If God no pursue am come earth, who go dey help us for this earth 🌍
2026-11-06 21:58:59
24
A Y PHONE TECHNOLOGY 📲📞🤳 :
Oremi December will not met us in the grave 🤲🙏
2026-11-06 23:18:01
24
Mahzi's Signature :
Jehovah's witnesses don't teach you to fight Satan
2026-11-07 10:24:27
1
👽YøungWrld💀 :
in the bible Satan appear to Jesus,
Jesus no kill am o, he only rebuke am
why em no tell am make em die by fire,
2026-11-06 20:10:29
23
LuckySmile🥳 :
Gehgeh never finish talking, na only God know wetin still dey that man mind! His mouth no get closing time. 🤣🤣
2026-11-06 18:13:35
48
Graham :
God didn't creat Satan
2026-11-06 23:45:02
5
TITU$ :
My hand no Dey ooo
2026-11-07 11:49:15
0
rbgadget.zone :
I still no understand
2026-11-07 11:32:17
0
. :
i have as much power as God has
2026-11-07 11:43:07
0
Bigtwiz🦅 :
A person who thinks too much has nothing to think about except thoughts🗿
2026-11-06 21:14:20
12
Professor Ayara :
😅😅😅 I no laugh oh
2026-11-07 10:58:14
0
Favourite🥰🇬🇧🇬🇧 :
I take God beg you, no put another thing for my mind oo😳
2026-11-06 18:50:48
10
Anonymous :
come to tink of it
2026-11-06 17:16:18
14
Innowizzy #Team Active 💯 :
GOD IS THE GREATEST
2026-11-06 19:16:33
10
WAKING YOU 🙂↕️🙏 :
It’s the mind that creates the entity they don’t exist
2026-11-06 18:07:50
9
GENTLE ✦ ☾ :
i sweet 😂
2026-11-06 16:24:38
6
♎𝔼𝕏ℂ𝕌𝕊𝔼 𝕆𝔽𝔽𝕀ℂ𝕀𝔸𝕃 ♎ :
no be lie
2026-11-06 16:17:53
5
Ą🦋 :
Abeg who don see God before make I know na he or she
2026-11-07 04:15:49
3
Chinecherem :
And na still him ask whether him don see en son Job,so he had his contact all this while ?
2026-11-07 01:17:46
1
NÈRO :
Johova nah my witness, my hand no dey o 😂
2026-11-06 20:40:40
4
To see more videos from user @degrace_react1, please go to the Tikwm
homepage.