@mr_wrldwyde: Whats in that cake 😭😂💔@PRINCE SYFERO👑 #mr_wrldwyde #relatablecontent #fypppppppppppppp #viralvideo #nigeriantiktok🇳🇬

BUZOR🎼
BUZOR🎼
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 06 November 2026 17:33:56 GMT
33394
3488
116
288

Music

Download

Comments

abasifrekeabia
ABIAjnr :
So him were stand one place no wise abi 😂😂
2026-11-07 05:48:09
185
black_beauty720
MERLIN SISTER🧙🥷❤️ :
And them Dey always Dey generous 😭
2026-11-07 06:16:54
91
tenmillion01
Tenmillion :
the guy wey stand one place know wetin him dey do, u drink finish the Waka, 😂make motor no jam u ooo😂😂😂😂😂😂😂
2026-11-07 06:37:16
37
killynjinxx
༒︎$𝗸𝘆𝗿imM༒︎🦊♍ :
As I stand for one place dey download I no wise abi .... John walker 😂
2026-11-07 07:50:46
12
dey4u_ofgoodlife
dey4u_ofgoodlife :
You see the head shake you still drink am 😭😂
2026-11-07 08:01:06
8
evaino.gadget
Evaino Gadget :
Omoo this thing do me oo , I almost run mad for road ….
2026-11-07 05:50:46
14
stanel6479
Stanel :
I no fit wish that brownies experience to my enemy cause the kind demons wey u go fight eee
2026-11-07 09:22:36
1
.reborn001
Reborn :
Ommmooor na so one my guy come house see malt on top table carry am drink as per se me I no like malt na. Nigga still de sleep sha
2026-11-07 08:01:53
7
saveyy___
Save :
You the next minute 😂
2026-11-07 08:21:17
1
ellarisathefirst
𝓔𝓵𝓵𝓪_𝓻𝓲𝓼𝓪💫🌸 :
Receiver just dey tear step😂
2026-11-07 09:22:58
0
adanma9801
Chefoftiktok..🧑‍🍳🍽️🎂 :
If him no give u, u go tag am stingy boy
2026-11-07 07:45:04
4
rmblord_1
RMB-LORD_1 :
All my guys Dey fear to collect mineral for my hand and I’m not like that oh😒😏😏
2026-11-07 06:27:26
8
aspire126
Asiuloka Ebere Boniface :
You go just Dey on loop matrix 😂
2026-11-06 20:32:01
16
fachukwu
FAVORITE 🦋 :
And them no dey ever said no they either watch you go crazy and laugh at you so hard😂
2026-11-07 07:46:40
4
no_but_almost
𖣂 :
I’m that friend.
2026-11-07 09:19:33
0
lil_david_00
Lil David 003 :
Na me be the friend
2026-11-07 07:59:33
0
sarahdiamond32
sarahdiamond32 :
give me small give me small u go fra
2026-11-07 07:56:19
2
_slim_daddy
slim daddy :
if e nvr do u, u go think say na content 😂
2026-11-07 08:11:16
1
prince.syfero
PRINCE SYFERO👑 :
You didn’t ask me well naaa 🥺🫪🤷‍♂️
2026-11-06 17:35:05
11
ikyokpamor
Ikyo Isaac :
Everywhere what🤣
2026-11-07 07:40:49
0
keezyfire
Keezyfire :
Guyyyyyyyy 💀😂
2026-11-07 07:18:16
2
johnjerry221
it can only get better :
nah me be the friend, my guy's no de collect anything soft drink from my hand, always on D5 or M5🫩🫩
2026-11-07 08:25:14
0
12sun66
Do Flamingo 🦩🦩☦️ :
you no dey learn from your mistake 😂
2026-11-06 20:10:42
0
whales6517
whales 🐳 :
and those kinda friends always look cool and calm while giving u science work
2026-11-07 08:01:18
3
saintme6
￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴￴￴ ￴ ￴￴￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴ :
Person wey u see say e stand for one place dey eat e reach ur turn u eat finish u dey waka😭😂
2026-11-07 08:11:07
3
To see more videos from user @mr_wrldwyde, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About