@slim_bullet247: Can’t make it 🥹

Slim 🌺bullet 🌸
Slim 🌺bullet 🌸
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 06 November 2026 17:53:00 GMT
95067
16745
547
832

Music

Download

Comments

fyngalcherry45566217
💦Cherry🌸 :
Relationship don turn night Virgil oo
2026-11-06 17:59:18
971
user9554496069828
Peace :
2am keh Na me be mortuary attendant?
2026-11-07 14:20:24
130
nicky59949
Nov -15th🌺🥰 :
Talk to me as how,Wetin you wan tell me around 2am
2026-11-06 22:23:23
201
faithgold132
Last💕baby🦋❤️ :
So relationship people no dy sleep ehn😂
2026-11-06 18:36:50
362
234loveydovey
BIG DOVEY 🕊️🌟🤍 :
i be witch Haba oo
2026-11-07 22:29:38
0
its.ginaclever247
Gina's beauty collections :
relationship don turn cult? 😂😂
2026-11-07 10:55:56
47
somi_947
🎀𝒞𝐻𝐼𝒮𝒪𝑀🥀🧸🧿🚀 :
Na why I just Dey single 😂😂
2026-11-07 21:23:43
3
bibian.ugwu
Shop with Lady B :
Shebi na cult I join 😂😂
2026-11-07 19:44:53
0
sy_lviaaa
Sylvia 🎀❤️ :
Talk to me by 2,4 or 5.... I steal from you???? Wetin happen?? 😭😭 Make una leave me oooooo. My papa sef no dey call me pass 9 pm I no hold em placenta 😂😂
2026-11-06 22:22:02
121
cleopats56
CLEOPATRA’S-COLLECTION :
Make I no sleep coz I de relationship??? 😒
2026-11-07 09:24:47
62
pretty.loner_20
pretty loner ❤️ :
call me around 2am i b thief??
2026-11-06 18:44:55
142
kiki_henry2
Kikihenry_2 :
thank God for flight mood chaaa because I no get strength to talk
2026-11-07 09:31:56
14
joy.deborah4
Debbie :
my sister what will I say again
2026-11-07 21:09:51
2
blessed.mirabel
Blessed Mirabel ❤️ :
Me wey no dey get Airtime. Only data 😂😂😂
2026-11-07 08:22:06
14
bigdera494
Dera💎💎🌹💎 :
gbam thank you dear 😂😂😂
2026-11-07 07:43:48
15
missdera93
miss Vickie's 61533741 :
relationship don turn to security work 🤣🤣🤣🤣
2026-11-06 20:50:03
19
bossbaby606
NSANITY :
i tire oooo🤣🤣🤣
2026-11-07 08:24:51
5
okorovivian581
Vivy Perfume Nsugbe (Anambra) :
me wey dey sleep I off phone I dey patronize sleep 😅😅
2026-11-06 19:41:27
19
firstchild81
Dat-first-child❤️😈💷 :
Make nobody call me ooh 😒
2026-11-07 08:49:55
7
abasiru5
G:)🌷🌼🌻🌈 :
😂😂😂 omo relationship people dey suffer o 😂 cos i no dey use my sleep play o
2026-11-06 20:25:10
12
gifted.purpose
JÛẞT MÊ ÅLØÑÊ😔💔💔😩 :
relationship don turn vigilante 😂
2026-11-06 21:44:39
8
joyjackson017
PROLIFICJOY :
Even 10am in the morning e dey take grace to answer the call nah 2am Abi 4am. No wonder I still single 😂😂😂
2026-11-07 09:34:32
8
preshy3576
༄˖°.🍂.ೃ࿔*:・preshy ꨄ︎ :
I swr na why the no gree date me cause I no well
2026-11-06 18:28:11
7
awelewamercy2
Mercy :
😂😂😂😂 slim bullet no go kill me ooo😂😂!!! i be vigilante 😂😂😂
2026-11-06 20:23:38
8
beautydec25
🔮❤️ Beauty ❤️ :
we wey be single people and anger issues are 5& 6 🤣🤣🤣
2026-11-06 21:51:27
5
To see more videos from user @slim_bullet247, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About