@kidaefb: Kipas efootball 🔥 #efootballmobile #CapCut

Kida eFootball Camp 🇳🇬
Kida eFootball Camp 🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 06 November 2026 19:51:26 GMT
174483
34043
1014
154

Music

Download

Comments

monznation
MONZ :
god go punish all of you wey they talk about KIPAS in bad way 🙏
2026-11-06 19:55:25
2629
playwith_david
PlayWithDavid :
Is like iOS no fit download am
2026-11-06 20:47:18
129
.efootballsucks
Efootball zone 🥶🥶 :
Pay to Win players we see your pain 😂😂😂
2026-11-06 20:03:07
1290
onowuefb
Onowu :
Judas😏
2026-11-07 09:14:57
751
emmiepablo123
Emmie Pablo :
ogun kill that onowu for me
2026-11-07 06:45:28
362
forexphantom01
UnwrittenStory❌❌❌ :
God go punish efootball, i remember when i spent 250k in some epics packs i couldn't even get 1single epic player💔💔 thank u kipas
2026-11-06 20:05:28
547
just___dnd
爪尺 ᗪ几ᗪ :
i don leave konami for una, kipas all the way ❤️😂
2026-11-06 20:32:48
317
kizito220
KIZZY🫩 :
konami dey frustrate F2p ... so we F2p are all moving to kipas now
2026-11-07 06:11:46
33
jalil_mufti
jalاlmuفtا :
guy no try download am oh, e go be like say ur real Efootball go crash after some days
2026-11-07 07:16:58
28
nle.urg1
Castillo 🌯🇲🇹🇺🇸🇨🇦 :
Who say we die ?😂
2026-11-06 21:09:00
86
dan_efb
Dan_EFB⚡ :
People go still download ham
2026-11-06 19:57:51
66
kev_neuer
EDITS# :
don't care..a fellow gamer got tired of getting shtty cards so he put matters into his own hands
2026-11-07 19:37:21
1
codewizard18
𝕁𝕆𝕂𝔼ℝ 🃏 :
I hope I’m not disturbing
2026-11-06 21:41:39
70
cenatsmith
Douglas :
So make I see something wey cheap and go for the one wey cost This guy dey whine sha 😂
2026-11-07 10:43:11
1
kingdaniel7997
JuiceTheKid :
God forbid make i dey play artificial efb
2026-11-07 17:41:15
1
abbanijamilu
ABBANIxGAMING :
kipas never die
2026-11-06 21:28:13
5
only.messi178
Only Messi :
this kida sef 😂😂💔
2026-11-07 10:12:38
1
chidexdrex123
DREX :
Onuwu just dey talk nobi the same thing happen to bord and dark man
2026-11-07 07:21:05
1
none150011
ⱼᵤₛₜ fₐₘₒᵤₛ :
Kipas to the world 🌎 🔥
2026-11-07 09:40:03
31
ripazha7777
Ripazha7 :
Onowu realize say him no dey meet f2p again for division na why him no like kipas
2026-11-06 21:16:28
18
brandy254kegamer
Brandy254KEgamer :
our admin is not selfish as that one of efootball that gives 10 coins 😅😅
2026-11-07 09:34:36
5
bogaefb
Boga boga :
mk una cry jor kipas never die 😂😂
2026-11-06 20:11:53
41
patrickfrank27
Patrick Franklin :
why won't i download kipas efootball 😡😡😡😡😡
2026-11-07 14:39:29
42
star_prinz3
Prince✨🔥 :
I no dey in support oh but how una dey download am for ios abeg 😂💔
2026-11-06 21:32:25
32
stly91
𝒮𝒯𝒜𝒩ℒℰ𝒴 🏂💨 :
Una wey leave game for kipas una no even sabi Wetin una do for us. At least division done calm now
2026-11-06 22:27:28
11
To see more videos from user @kidaefb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About