The girl sef no wan cheat , but he get some kind things wey money go make u do omo 😭
2026-11-06 21:50:06
155
Pretty Bella 🥰💕 :
Una don start this una content again 😏
2026-11-06 20:58:35
365
Trẽñcħ kid 🪖🕶️ :
Make that guy swear say that 5years he no cheat or sleep with another girl 😂💔
2026-11-06 22:53:20
120
@rocky🎀tiana❤ :
don't prank me for proposal because no be today you sabi me, even if I pass it but I'm done with you what nonsense
2026-11-07 04:57:48
7
Omolola :
Omoh some men ehn 😏if to say you Dey give ur babe money she no fit do that kin thing tbh 😏make we talk true 😏
2026-11-07 04:24:05
23
LEGIT ACHALUGO 😊❤️🌹 :
Why the guy Dey vex sef like say them no Dey cheat 😡
2026-11-06 23:46:30
40
chioma :
if you lose this girl I promise you can never see any girl like this again in this 2026
2026-11-07 02:15:48
16
Nazzyglamshots💄📸 :
Everybody don fra fr this country 😹😹😹
2026-11-06 20:54:15
121
Pretty didi 💙🩵🦋 :
Just because of a moment of weakness you didnt see the part she rejected at first Abeg Abeg the boyfriend no serious Abeg
2026-11-06 21:15:38
73
Favorite 😍 :
Must you prank her before you give her ring 🥺 carry go guy
2026-11-07 06:16:52
1
🙈Sweet ❤️Sophie ❤️💕 :
Omo I thought it was splendor 😏
2026-11-06 21:07:21
4
PRAISE BTC🇺🇸🌎🚀 :
Guy nah content if not the girl Dey say leave here leaver here, she she come Dey inside , guy cheating they the girl eye if no be content
2026-11-07 06:19:05
0
Lア・ILLUSION :
Your babe is loyal rest oga.
2026-11-07 07:49:27
0
🕊️💃HARYHORNII💃🕊️ :
I first think is splendour That You want to propose to😏😏
2026-11-07 07:52:06
0
Big Racheal 🎤💐♥️ :
believe social media at ur own risk ☺️
2026-11-07 07:49:32
0
wizzy blinkz🚀 :
Make unah hold that girl she Dey go beside the money bouquet 😂
2026-11-06 22:35:54
44
Roxie Daisy😫🥹🥀 :
No try this kain test with me
2026-11-06 21:58:33
22
Many-blessings☘️🧚♀️ :
Una don come again
2026-11-06 21:11:14
35
Emmy 💕 Sora :
oga make i no swear for you ooo,this girl you are seeing like this is a good girl a god fearing a humble girl don't play with her she passed the loyalty test don't even try to lose her cuz you're going to lose a big gift that you cannot find outside there anymore she's a nice girl I'm giving her 100% 🎉🎉🎉✅
2026-11-07 01:21:22
7
Gesi-ere🧶🧳 :
Guy 😏, the pressure u were putting on her was it necessary? Because tell me why u will be forcing her for more than 1hour, then she made a statement like, i have so many things to do with money and for now my guy doesn’t have money 😏. Am I girl, if I where in her shoes I will do same guy.
2026-11-07 05:08:02
5
To see more videos from user @officialexcesscomedy, please go to the Tikwm
homepage.