nor vex mummy na because you nor put the money for yellow fish account
2026-11-07 00:43:16
249
Ufy ‧₊ ᵎᵎ 🍒 ⋅ ˚✮ :
Yellow fish just wan scatter that friendship 😂😂
2026-11-07 02:26:19
603
Slim Bullet 😋😋🌺 👑👑 :
Heiiii Dinma mouth no Gud 😂😂😂
2026-11-06 23:01:03
251
𝕵𝖚𝖘𝖙 𝕲𝖎𝖋𝖙😩🥹 :
Na normal thing to wear u friend cloth as far sa Una da really close
2026-11-07 06:04:39
80
Val🍒 :
English ooo mk I fellow hear too
2026-11-07 00:55:34
93
Esther🖤🖤 :
I pity who no dey hear Igbo🤣🤣🤣🤣
2026-11-07 04:29:55
50
.𝓁𝒾𝓁.-𝒯.𓍼𐙚 :
But dem nor force dinma to bring Moni nah y she day regret hiss
2026-11-07 00:34:35
13
𝐎ff🎎 :
Beer drink and fufu, see combo
2026-11-07 05:02:03
38
Cynthia/Decreator :
When cdt say she no go help una call her bad person 😂😂🤣🤣
2026-11-07 06:15:51
25
divine212861 :
Abeg make una no vex na me Dey influence yellow fish 😂
2026-11-07 04:59:15
25
꧁💕𝔸𝕢𝕦𝕒 𝕗𝕝𝕚𝕡𝕤𝕪🦋꧂ :
But I love her so I can’t move on 🫣😹
2026-11-06 23:59:37
61
Ria🌸🇳🇬 :
Una don start u want make we dey run from one page to another 😂
2026-11-07 03:34:47
33
🎀 :
Chidimma get bad mouth o😂😂
2026-11-07 03:27:50
49
DEAR sophia💕🥺 :
dinma you funny ooooo
2026-11-07 05:39:39
19
Precious🫧🍒🌸.following :
Na joy savage fraaa cause this fight 😂😂😂
2026-11-07 07:33:43
0
~Pweety Grace~🍃♋️ :
Buh wait how can we be Bestfriend nd we don’t wear each other’s clothes like where’s the love🤷♀️so yellow fish is normal thing I nor support for that one ok 👍
2026-11-07 07:45:05
0
Amanda😻💗 :
😂😭real yellow fish no de rest 😭
2026-11-07 07:31:52
0
November 3rd❤️ :
I too love this girl
2026-11-07 01:06:17
38
faithojeabu :
Chi really vex oo
2026-11-06 23:59:44
40
steadyyoung09 :
If you know since when Chidinma don Dey buy hairs I don know her for IG Before TikTok
2026-11-07 05:52:24
13
C…🌸💕💕 :
Jesus 😂😂Dinma
2026-11-07 03:16:48
14
Bella :
😂😂😂😂😂😂 chidinma calm down
2026-11-07 05:51:01
11
muna_lisa24 :
Una no wan fight so them wan put ring and fire
2026-11-07 00:07:19
31
ivy_is_prettyasf :
Nna ehhh
2026-11-07 00:12:55
14
Angel❤️♾️✨ :
Abia state kwa 😂😭
2026-11-07 02:05:26
11
To see more videos from user @makachiiii, please go to the Tikwm
homepage.