Don't put yourself in unnecessarily problem. Be wise brother.
2026-11-08 05:39:23
0
🗣️🗣️chizaram 💕💕💕😘😘😘 :
God will keep exposing them 😂
2026-11-07 14:18:22
202
ZINNY :
You guys did well 😂Aba
2026-11-07 13:19:09
259
CHIBUIKE 🖤 :
But how can someone wake and bath then decide to go snatch another person’s property on gun point without thinking about the outcome if you’re been caught
2026-11-07 14:04:11
169
ekeleemmanuel133 :
I no be thief but I don Dey fear
2026-11-07 16:16:41
112
Mama💕❤️😍 :
Omo if to say I no from Aba I for Dey vex , for this side forgiveness is a sin ohh
2026-11-07 16:24:45
63
Endless 🥷🏻 :
Buh Una no de gree complete account for person
2026-11-07 13:56:03
62
Donpascal50 :
By this time last year they kill my junior brother and take his bike at Ohanze
2026-11-08 02:35:04
0
мя ɪɴᴋʀᴇᴅɪʙʟᴇ тαттσσ 🌍❤ :
oga no dey point me
2026-11-07 14:22:57
26
TREASURE WEARS 🛍️ :
We no Dey dance for here 😂
2026-11-07 15:03:08
52
HOUSE OF JOANNA :
Why is he telling us here we ain’t bike man bro😳😳😳
2026-11-07 17:06:15
7
🌹Cynthia uchechukwugeme🌹 :
See my FYP ooo...I no be thi$ef nah
2026-11-07 17:09:27
7
Odii Jenny :
Aba no dey for dancing 🕺 matter oooo
2026-11-08 05:45:33
0
Eminent :
I support you guys with full chest
2026-11-07 13:36:19
46
Wyked Funds🤒 :
I be wan thife bfr but, ewete go-m the update
2026-11-07 22:41:29
1
light baby💥 :
Umuaja is my town
2026-11-07 16:38:11
0
MR SAINT🇳🇬🇬🇭 :
can I get a good guy to drive that higher purchase 🤔
2026-11-07 14:04:48
20
L❤️ :
Aba people no get time for dance 😂😂😂😂
2026-11-07 16:39:56
10
Just1moonlight!🥹💕 :
We no Dey dance for Aba oo😂 be guided😂
2026-11-07 17:15:59
8
Bethel :
I swear my brother!! Una try well well
2026-11-07 15:16:56
9
Meka☺️ :
so motorcycle is still operating in Aba?
2026-11-07 14:50:11
11
Gifted 🕊️✨ :
ahhh 😂
e come be like say na me u dey talk, why u come dey point
2026-11-07 15:39:13
8
To see more videos from user @jeffjacksontv, please go to the Tikwm
homepage.