@yoo_dcena: #davido #machala #zlatan

DCena
DCena
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 07 November 2026 10:46:04 GMT
22024
1194
34
112

Music

Download

Comments

kelvin_0340
MR COLE :
Which means Burna boy know too Abi
2026-11-07 12:18:46
117
only1zarry
ᴢ ᴀ ʀ ʀ ʏ!🤍★ :
wetin i sha know he say UNA DEY OWE NAIRA MARLEY APOLOGIES!
2026-11-07 12:51:26
21
wtftharki
🥷"s :
all this one no concern me and 99+ other, bro year wan end
2026-11-07 12:37:42
41
igala_demon0
Bhadboyjay :
Now now Una don turn the matter to confra matter 😂
2026-11-07 12:41:09
20
igwe.john.mekkoyo
Igwe John Mekkoyor :
you no dey see burner boy abi
2026-11-07 12:42:40
6
musky2111
🦨 :
Proof don dy com out
2026-11-07 12:44:45
9
richardricardo817
Richard Ricardo :
another angle
2026-11-07 12:11:29
24
stevegoingsomewhere
Steve :
that show wey dem do, I see when wen e do dat cross finger for that show. I surprised BCS dem say na eiye
2026-11-07 13:12:01
0
thabigcheese7
Time :
Words are easy to say
2026-11-07 12:36:49
10
alacco001
𝕬𝕷𝕬𝕾𝕮𝕺🚀📿 :
una de talk oo so nah Davido now kill mohbad abeg make I no later hear say nah me kill ham o
2026-11-07 12:32:27
9
o.oo2157
o.oo :
That means burna know too
2026-11-07 13:11:10
0
malikberry1432
malikberry :
just get data for this country hungry no go worry you again 😂😂😂😂😂 Because na everyday you go dey laugh
2026-11-07 12:47:24
6
verifynow7
verifynow7 :
I hope this guy get better lawyer sha 😹😹
2026-11-07 13:04:17
3
dino.malawi1
Da Ni £l 💙🎭🛍️ :
Any thing wey go make Davido come down na from private jet 😹
2026-11-07 12:52:41
4
nba1st0
Uzothe1st :
Omor na real u talk
2026-11-07 12:23:25
11
mark.philip05
Mark Philip :
E fit still turn HIT
2026-11-07 12:46:32
6
icezee271
Isaiah Ba Silva :
I swear make them ban social media validation..... that payment should stop....
2026-11-07 12:28:08
3
kngm.c01
KNG M.C :
You are right
2026-11-07 12:41:01
5
keving_chung
keving_chung :
@Big_royal
2026-11-07 12:41:58
4
chigoziedave6
Chigozie Dave :
Ahhhh I dey tell you pure 🤐 imagine
2026-11-07 12:34:53
3
niniola69
Olaronny🌺❤️♊️ :
My own be say wey Mohbad hair who collect am hmmmm
2026-11-07 12:55:03
1
ademilukajoshua
Aloe veera :
Fra[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-07 12:36:42
2
abovethelaw047
Light and rain 🌧💬💯👁 :
na the biggest true be that u dey really see wati happen
2026-11-07 12:58:49
1
To see more videos from user @yoo_dcena, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About