People wey dey compare Kira to Avatar dey forget say Avatar run from Kira go enter room inside Alcatraz🤣🤣
2026-11-07 12:35:47
124
:
The other one go Dey camp staircase 😂💔
2026-11-07 13:12:26
71
༺𝑩𝒐𝒃𝒐𝒍𝒆𝒆༻🥇 :
Avatar after seeing this post 😂
2026-11-07 12:40:26
257
山丨 𝟡 𝟡 𝟡 🦇 :
Una watch to the end?
2026-11-07 13:34:47
123
HAKIMIOME :
he bigger than the tournament
2026-11-07 12:32:49
55
CN KODED :
u dey kill people wey no Sabi, make I no catch you for my lobby 😑🙂↔️
2026-11-07 13:46:59
10
AgbaBiaKa🦍 :
Them wan play tournament but na Kira Dey trend cause he no play😂.. Aura man🔥
2026-11-07 13:54:38
10
bira :
AURAMAN 😭🔥🐐
2026-11-07 16:00:23
40
........ :
the two goat 🔥🥵
2026-11-07 12:36:50
67
HamidCodm🇮🇷 :
Very nice bro👏🏻❤️
2026-11-07 14:32:09
0
Samuel 🦅🤟🏽 :
Omo na your lobby Go try am for wicked lobby. Or do this one for tournament
2026-11-07 12:33:27
5
Misa :
Not like others
2026-11-07 12:51:14
28
WAR GOD :
which day i go really buy Glorious blaze.
BY15 dey fuck me up😔
2026-11-07 18:19:52
2
🦅𝕺𝖓𝖞𝖊𝖗𝖎𝖒𝖆 📿 𝕷🍀𝕭💦 :
Omo I de this lobby na kira send us go back lobby 😭😂
2026-11-07 13:46:29
3
ZION💫 :
nobody ever said Kira is not good.. he's really good buhh avatar is just better and it's very obvious..d only difference I see it Kira smooth gameplay that's all
2026-11-07 13:01:19
5
¤¤ALPHA♡♡ :
That guy rewind en dead body😂😭
2026-11-07 20:51:21
2
Nerfed2k :
Auralistic joor 😭🔥
2026-11-07 16:46:48
3
Sherrif 4kt!🪙 :
I no fit forget when Kira do 360 Tap on melo for Alcatraz.😂😂🫴🏾
2026-11-07 12:47:56
53
ɠσ∂ωเɳ ɓµℓℓεƭ 🫡🤡🤠🥶🌳🌹 :
Kira is the goat
2026-11-07 12:32:28
21
just-existing � 💔❤️🩹 :
As Kira turn this class glory shine wey ppl start to dey use am and make am famous may God make our glory too shine and famous 🙏🙏
2026-11-07 13:15:17
6
𝐂𝐈𝐊𝐎🦦 :
Better than elegushi air bender
2026-11-07 13:09:30
15
NONCHALANT🥷🌝 :
Pls block me na only Avatar I won Dey see here seh
2026-11-07 13:17:44
18
Blackcat∞🛸 :
Take it easy on them (MENTOR 🔥🐐)
2026-11-07 13:24:02
5
Ɗaddy・GIF3RD :
Who Say Kira No Good!? 🙂↔️
2026-11-07 18:05:05
5
To see more videos from user @kirayti, please go to the Tikwm
homepage.