Voice of the voiceless dey threaten the voiceless 😂😂😂😂😂
2026-11-07 19:59:20
1125
Atikpa Bolouebi Stephen :
VDM is a bully
2026-11-07 16:43:15
712
Khizzy :
Davido matter go bring vdm down
2026-11-07 19:33:32
1269
TJ❤️ :
That time this recording come out I talk am say Nigerians don create beast
2026-11-07 22:06:31
176
Omali 👑👑👑 :
fourth arm of government done turn terrorist
2026-11-07 22:13:31
106
Ayodeji🏆 :
Una go give dem power and after dem go Dey use am oppress una
2026-11-07 20:24:39
146
Jeff :
Arrest this man for this bully, he don bully hundred of people
2026-11-07 20:44:50
140
Faithsilas :
Vdm don cast
2026-11-07 18:42:57
253
ngbtv001 :
Oga no hate VDM pass me oo 😂
2026-11-07 19:05:33
102
Mary-Myrrh🌚 :
Dis year nor favor VDM and I like it
2026-11-07 23:47:00
56
co.copoint✨ :
The guy need to be sue,this is a serious case,he bullied and threaten to get people to break all his legs without people knowing it’s him,this should never slide
2026-11-07 19:27:44
176
thriftbyclarkie :
I like lil smart he no gree for am
2026-11-07 23:25:43
22
Lucky 🍀 :
na mr integrity 😁😁
2026-11-07 18:24:16
82
Odumeje collection Aba :
I swear bro
2026-11-08 06:04:20
0
XELESTINE_NAILZ 🥷💅 :
Make una leave our presido for us , how many people una don help , make una leave this vdm.
2026-11-08 05:45:45
1
@Handel_me :
make vdm tell us wetin de Mo
2026-11-08 05:32:08
0
🇨🇮Busy🥷Brain🐐 :
Why you no post from the beginning omoh Una fit put two countries for fight oo I remember so vividly when vdm tell am make him post the whole conversation
2026-11-08 05:32:59
0
Pops_K 💵 :
Just imagine 🙄
2026-11-08 05:53:07
0
Relationship Cruise :
This exposes him, says no body go know say na em run am
2026-11-07 21:51:35
109
Debbie💎🇧🇪 :
No vex I b the voice of the voiceless 😂people
2026-11-07 21:46:09
82
D holy devil 😈 :
Omo VDM Dey do bad for this country and people nor go know say na him , his statement said it all
2026-11-07 17:17:57
176
Simon Jnr :
001
don finally bring vdm down😂😂
2026-11-07 21:42:59
26
EXCEL_HARDY :
If na another person talk this thing eh
2026-11-07 20:13:41
56
r🦋I🦋t🦋a :
imagine wetin st Vincent dey talk 😂😂
2026-11-07 20:56:36
88
Cissedegreat :
Omo this guy matter ehh 😤
2026-11-07 20:25:06
23
To see more videos from user @garuba89, please go to the Tikwm
homepage.