Karma is real but some people no go ever witness karma in this life
2026-11-07 19:09:17
45
Füttern🦅 :
If person do ibori hope someone still save ? Someone should enlighten
2026-11-07 18:47:13
39
yormight101 :
Tinubu no believe in karma oooo😂😂
2026-11-07 21:03:03
9
⚡️AANU$🌚 :
I get mind 🥺but no money to run am bruh 💔
2026-11-07 18:43:42
32
Tolly🚀 :
Where the location
2026-11-07 18:49:40
28
promise :
omoh he be like I go relent oo cause this one shock me
2026-11-07 17:59:11
12
OBA 👑 ADÉKÙNLÉ ❤️💯 :
Enu po
2026-11-07 18:51:09
17
shigo1010 :
no be lie inside life I see pesin way e happen too
2026-11-07 18:45:12
7
Boldman❤️👀 :
Where the location bami I need ham fast fast
2026-11-07 22:49:15
3
gentle boy :
bro please send me your WhatsApp number 🙏🙏🙏
2026-11-07 23:08:55
0
Smart HK :
I know the name of the movie you Dey talk about bro
2026-11-07 22:44:35
0
Cash money 🤑 :
oga all this one nah prank 😂
2026-11-07 22:15:39
0
QOYUM💚🤴 :
Aoniifolapintan 🙏
2026-11-07 23:06:35
1
OLA NATION :
location bro
2026-11-07 23:11:02
0
🌟DON CASH꧂🥂🧃 :
For now if I see money wey be say I go enjoy ham for just 5to 7yrs is okay for me 😏
2026-11-07 22:32:37
1
Alubarika Tobiloba :
Una don watch Yoruba movie tire 😂
2026-11-07 21:42:23
4
💎TOPMAN💡 :
Bro I Dey always get mouth oo , but there is this location I no go ever go again , omo I’m traumatised 🥹
2026-11-07 20:40:02
0
🅼🆁 🅼🆄🅱🅱🆈💸💶🤬 :
Oga gimme the guy number make he carry me go the baba place asap
2026-11-07 21:37:09
0
🌪️𝐀𝐃𝐄𝐘𝐄𝐌𝐈⚔🪙 :
Oga this one na story na watin thm tell my papa be tht whn he dey my age 😏
2026-11-07 21:09:01
1
ʝσ$ƚʅιɳɠ 🏹♐ :
nah so one Alfa wan give me soap wey I will bath in 9 times in a day inside river with the clothe I'm not wearing again and old slippers too I just run away I can't do it
2026-11-07 20:25:47
1
What's up! :
My guy was packing 300m for one update abroad. I cry home tell them say I go do anything to be able to see even less than my guy. When dem tell me update I said I go do, when update arrive fear catch me. Omo my mind and the fear of God no gree me use it. They deal with me spiritually for knowing it, seeing it and not using it but God is great.
2026-11-07 22:40:53
2
To see more videos from user @anifowose816, please go to the Tikwm
homepage.