You thief my airdrop dem knock you I drag you enter water
2026-11-07 17:32:28
525
vast_diablo :
I go drag my teammate enter water
2026-11-07 15:38:02
845
🫧Ñēssîē🦷 :
Make one f00lish number four drag me go wey enemy Dey
2026-11-07 15:44:25
127
Burna~Opmeser :
Come drag person way I knock down for my front make I see how
2026-11-07 17:15:10
24
Evilblood :
Bro make anybody no drag my kills o [Tears of joy]
2026-11-07 15:14:15
303
MR • CHÜGS :
For Fortnite, you fit carry the play for your back win lobby
2026-11-07 20:10:33
0
𝐌𝐫 𝐙𝐚𝐌𝐦𝐲•🐐 :
I go fess use C4 bomb my teammate vehicle then drag m enter water 💦 😂
2026-11-07 15:55:53
96
Jatty Joseph :
The never start to the k*ll team😏
2026-11-08 01:32:35
0
Timileyin_01 :
But we suppose fit drag enemy go one corner go finish am too na
2026-11-07 18:23:28
26
𓆩𝐆𝐊 𝕻𝖗𝖎𝖊𝖘𝖙𓆪🦇 :
Sharp 😂na to drag them enter water then loot them 😂
2026-11-07 15:58:53
24
JUST JOSH♻️ :
We surpose fit shoot and drag that would make sense too
2026-11-07 18:20:04
1
heistentoes (swggu ctzn) :
We suppose fit carry teammate for back 😂
2026-11-08 02:54:37
0
Kelvin🪽 :
I go use this wan commit atrocities 😂
2026-11-07 18:13:00
1
CHASE ♋️ :
Wsssss
2026-11-07 15:33:45
1
‼️ :
Make them do am make we fit dey carry enemy we nock down😂😂 make I carry dead body dey run😂😂
2026-11-07 18:17:50
9
ᎥᏒᎪᏁ🪖 :
make the movement No sha be for isolated oo
2026-11-07 15:11:37
12
:
I think say na only me like am ooh 😂😂😭
2026-11-07 15:10:35
10
Twanzzy :
Am there when you have nothing 🥹😂
2026-11-07 15:08:44
8
jummy🌸 :
Sharp
2026-11-07 19:33:25
1
ʙᴇɴxɪᴏ 〽️🥉 :
W’s
2026-11-07 17:18:26
2
ZekeYT :
Big w
2026-11-07 22:40:55
1
ঞ 𝕃𝕚𝕝𝕪 ❤️ :
2026-11-07 15:07:07
4
RΞSIST♢R :
Dem don day copy delta force again [Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved]
2026-11-07 19:21:38
0
Jñr Yãhmës :
I swear, I go knock my teammates down come drag am enter water make him quick die
2026-11-07 17:53:32
2
Unknown :
Oga na rubbish jor, so I go just dey watch you dey drag my kill? Dey play 😂.. Dem suppose do am like Fortnite where you fit carry your teammate go safe place then revive am.
2026-11-07 16:29:20
0
To see more videos from user @softbot001, please go to the Tikwm
homepage.