And those givers no dy ever jonze😂 you go sip from them na you go high😂 them no dy ever high na only smile dy excess for their face 😂
2026-11-07 18:16:42
492
BOLARY🕊️😔💫 :
Na so my father go chop my indomie, begin laugh for compound Dey run..😂
2026-11-07 19:29:03
418
$XAINT🎚️🧃💐 :
My guy just buy cake… I ask am for tasting I see say he bam.. later he keep an for him wardrobe I go carry 3 more… lo and behold.. I just Dey but he be like the world Dey revolve around me… he just be like say I be earth wey Dey rotate😂
2026-11-07 19:54:10
53
Klasi-V :
E no even do like say e see am as e carry the cake 😹😹
2026-11-07 18:48:04
218
Âýo💚🧃🦀 :
Na so my guy gimme Milo 😂
2026-11-07 20:29:30
134
Debanjfit👑 EDGE📈 :
na Pepsi I collect ooh na 11:30pm I wake up SOJI once again Waka 🖐️😭😂
2026-11-07 21:53:18
13
Charlezdmw_ :
Very generous set of people 😂
2026-11-07 18:37:43
146
♡︎𝕠𝕣𝕖𝕟𝕥𝕖ఌ꧂💕🥷🥰 :
Naso person give me cake comot for my house go sleep for church and we no get program wey wan hold 😂😂
2026-11-07 19:32:57
19
OLUSHOLA :
Giver dey one place dey chill, receiver wan dey move 😂😂😂
2026-11-07 18:49:05
78
⃟ :
Nah me be that, if you see drink for my hand even if nah water try avoid me 😂 cuz you go cry 😂😂😂✌️
2026-11-07 20:04:00
13
𝖂𝖍𝖞 𝖙𝖍𝖊 𝖊𝖝𝖈𝖚𝖘𝖊? :
Na brownies the guy dey call cake? 😂
2026-11-07 17:59:10
64
proski :
Ask him oooohhhh
2026-11-07 23:11:58
0
~*༆꧂_cute_thug😔_༆꧂_ :
Omo I no fit forget that day bro I dey I use two hours set cord for my phone charging port 🥺😂
2026-11-07 23:04:24
0
Arewa hair :
I have a friend I no fit collect ordinary water from him
2026-11-07 23:10:25
0
me. :
take am play first 😹
2026-11-07 17:49:36
38
Lordhy2sad :
Just dey on am 😭😂
2026-11-07 22:09:18
1
HolyWalter :
No mind them dey too dey wan act like hero😁
2026-11-07 23:07:59
0
engineer_ifeanyi :
2026-11-07 17:20:03
10
@Emaxco04 :
wetin givers stay one place chop receiver collect am waka😂😂
2026-11-07 19:41:09
8
admiral_k6 :
Even bottle water I no fit collect from scarlet!!! After I almost use Nivea as toothpaste 😭
2026-11-07 19:25:08
11
Osawonamen Ogiamen🐺 :
see as giver back near wall, in case he wan fall.
2026-11-07 20:52:38
5
𝐎𝐁£𝐃🕸️ :
e go be like meme until you experience ahm 😂
2026-11-07 18:16:18
5
✞PLENTY✞ :
Very dangerous generosity 😭😂
2026-11-07 22:12:54
3
BHAD BHOI LIAM🥷🎊 :
Na why my guys no dey take Coke and Fanta from me 😹
2026-11-07 19:52:19
0
To see more videos from user @iamtobijoseph, please go to the Tikwm
homepage.