@wizzzy55:

᠌  ︎ ︎⠀ ⠀ ⠀︎⠀ ⠀  ︎ ︎⠀ ⠀
᠌  ︎ ︎⠀ ⠀ ⠀︎⠀ ⠀  ︎ ︎⠀ ⠀
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 08 November 2026 08:57:32 GMT
111238
22182
410
6659

Music

Download

Comments

abiola_oluwaseun
ENERGY🐆🪖 :
This God and Devil fight no suppose concern us na 😏
2026-11-08 11:36:30
844
jayblaize_._
￴￴ 𝒪𝓁𝒶𝑜𝓁𝓊𝓌𝒶☄️ :
Person wey God no get power to kill😹
2026-11-08 10:05:22
2017
luillgee2
hiii🙋‍♀️ :
me wey no de even pray reach those side all my prayers na how to guide😂
2026-11-08 10:53:27
305
abdulsamadeniola0
𝗠𝗿 𝗦𝗰𝗼𝗼𝗯𝘆💚🪖 :
God see say he power no reach devil na why he chase am come down us wey no get half of God power make we con Dey fight devil for God…. How long fight now 😭😂
2026-11-08 17:03:15
0
livesolid_
🫟 :
I de beg devil for money steady
2026-11-08 11:08:46
568
s3ren.szn
𝕊𝕖𝕣𝕖𝕟𝕖 ᥫ᭡🎀༘ :
Also, Why will the devil torture people in hell for disobeying the same God he disobeyed?
2026-11-08 16:10:17
29
iamslimdaddy001
Oladeji samuel ayomide :
Me wey de beg devil for money inside church 😹😭
2026-11-08 12:13:33
67
billywise14
BILLY WISE :
Bruh I don Dey reason this thing for long 😹 nobody fit kill that guy 😹
2026-11-08 10:23:02
155
dannking32
Danny Tech/Websites. 🧑‍💻⚽️ :
Dem no blame Solomon wey marry many wives ohh, but me wey Dey manage Dey with 2 dem Dey call me cheat ? 😂😂😭😭
2026-11-08 16:17:37
0
_snaxzyvisuals
SV (Burti Photographer) :
Na HOLYGHOST FIRE
2026-11-08 10:37:54
419
prime2919
𝓟𝓡𝓘𝓜𝓔 :
Una de think oo😂
2026-11-08 09:51:10
101
cod_ghost_mona
MONA :
Otungbemidebe
2026-11-08 12:58:59
21
dygotwicked50
☘︎︎ :
Them really deceive us
2026-11-08 12:02:40
21
james_neymar10
𝑵 𝑬 𝒀 𝑴 𝑨 𝑹 :
This heaven battle matter no concern us na 😂
2026-11-08 17:15:25
0
bereal0220
alone.. :
Una never ready
2026-11-08 13:57:14
0
bigforeign09
𝐀𝐁𝐃𝐔𝐋𝐁𝐀𝐒𝐈𝐓 🦀🪖 :
Dem really whine us gan
2026-11-08 13:43:45
1
themelanincalledbennie
benNie🇳🇬🇳🇬 :
nah why esu be my sweet boy.
2026-11-08 11:53:32
18
tayo_338
tayo_338 :
If no be say the God na evil you create person you no fit kill am you send am to us make we dey fight against am WHY ?
2026-11-08 14:51:13
9
benefit10q
faith..’l🧌🌴 :
My hand no dey oo nah God and devil know wetin dem been dey drag since😂🐒
2026-11-08 13:01:48
26
misetsejrc1
misetsejrc1 :
Even fire 🔥 burn zuko
2026-11-08 12:06:13
38
gt_lng1
🚫 :
Na una go later MK me loose heaven 💔
2026-11-08 13:34:51
11
off_set0
off_set0 :
Devil na correct guy i no dey fight my demon again with time we get to know each other better
2026-11-08 12:11:04
7
nt..realllll11
$ :
Die by water??😭😂
2026-11-08 14:58:57
5
To see more videos from user @wizzzy55, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About