them carry me go guest house bro
for agip , tell me say landlord go later build kitchen by the corner .
2026-11-08 12:22:45
210
Godspower N. Kingsley :
The man alone supposed tell you something 😂🤦🏼♂️
2026-11-08 14:00:34
59
SNEAKER SPA IN AUCHI :
Young person no dey do agent for PH?
2026-11-08 14:48:48
7
Timeless Exchange :
them won put you for cage 😂
2026-11-08 16:44:04
27
:
Nawa for this ur agent o
2026-11-08 14:03:06
23
Emperor👑 :
Person carry me go uncomplicated building last year. He say if I make payment say dem go complete the house i burst laugh 😂.
2026-11-08 20:13:47
0
Vikky 86 :
My brother u never even see anything 😂😂🤣i see hell then
2026-11-08 22:04:28
0
Teyarnah :
I change am for one yesterday Omo I wan craze, them reach four agents once weh come de show me chicken house 😭Naso I leave them go I no gree pay their transport oo…make dem find their way
2026-11-08 14:02:16
12
Chinyere Angela :
fear those agent man where dey wear shirt and shoes just no say na long journey Una dey go.
2026-11-08 21:04:42
1
Emmy🍀🍀 :
I go just leave am waka
2026-11-08 17:31:14
0
TheGreat👑 :
see as him serious 😅😂😂
2026-11-08 21:53:26
0
Ella Hairline PH wig stylist :
Is the nawaaaa for you ooh got me [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-11-08 21:26:08
1
mali_homesandinteriors :
How far, how much you tell them say you hold???
2026-11-08 20:51:13
0
O.F PROPERTIES :
Which budget did you give him 😂😭
2026-11-08 16:30:25
3
Chizzy berry :
Abeg I Dey fine 1bedroom around Iwofe !! Location! Jaros, gas and total child !! Budget 7ook !! Old Huz 🤔🤷🏽♀️nothing concern me with pop Huz ooh
2026-11-08 21:02:37
0
Aura baby :
You get patience Dey ask question. I for don leave am dey go 😂😂
2026-11-08 18:48:01
3
Mabel🌸🌹 :
Na police station?😭😭😭
2026-11-08 21:46:47
0
MAVERICK//VIDEOGRAPHER IN PH :
guy nah which side of ph u dey go find house no rage bait us ooo
2026-11-08 12:18:04
1
adaugo001t :
Na ur budget sha 😂
2026-11-08 17:40:34
1
crowny precious :
See agent wey you carry, you never ready na[Tears of joy]
2026-11-08 14:55:55
0
Bencrystal :
The man Dey rage bait u😳. House of 1m ??
2026-11-08 18:41:59
1
Belemalifestyle 🥰❣️💔 :
Me sef na two months I use fine self con. They even tried to give me incompleted building
2026-11-08 14:47:15
2
. :
I first think say you go buy dog 🤣🤣
2026-11-08 19:17:02
3
Gina styles :
Weyin be the budget you tell them my boss 😂😂😂
2026-11-08 20:20:50
0
To see more videos from user @mogul3r, please go to the Tikwm
homepage.