@pricelessomot12: TikTok help find her friends and family please 🙏🙏🙏 😭😭😭God please, share and repost until she gets to her family. #fypシ゚viral #goviral #trending
All of Una wey fra must well back oo nobody go escape tinubu oo
2026-11-08 12:29:03
480
Melissa :
Every time car drop her car drop her make una Dey talk wetin happen
2026-11-08 12:21:10
218
TOP BOY 🤍💔🩸 :
December don still reach make nobody use my future wife o
2026-11-08 12:37:37
92
Aryo_vibes :
Youths should cut down their rate of drug intake. 🥺
2026-11-08 13:42:02
20
Favvy💋 :
What if she’s drunk 😞
2026-11-08 12:18:46
154
Dollar Queen♈️❤️ :
Make nobody use me oo🙄
2026-11-08 13:06:44
36
queen bliss :
Nah every time car Dey drop unah airplane ✈️no Dey drop una 🥺
2026-11-08 12:59:50
34
peace 😘 :
Person dy go through money depression una dy say na ritual
2026-11-08 13:58:22
10
Gi_fted🍒✨ :
She’s our neighbor’s sister…..pls help us hold her🙏🙏 they are on their way
2026-11-08 13:12:30
49
Aisosa03 :
Unfra oooo all of us go suffer Tinubu regime
2026-11-08 13:18:21
28
Swanky_Suwa :
she is heal in Jesus name Amen 🙏
2026-11-08 12:22:39
36
Kunle :
say no to drugs
2026-11-08 13:28:37
9
nacy whit :
u see y I own my two big brothers alot I have never do something bad for money till I get married 🥰 the way them take care of me eh I pray God bless me more to extend it to their children also
2026-11-08 12:43:46
8
mhizmimah😍🤩😘 :
me wey dey stay 24 hours for house I die? is not like i can not go out and mingle but am just taking extra careful of myself,may God help her
2026-11-08 12:57:33
5
Fine girl wey love Jesus❤️🔥 :
Thanks to the people that hold her for us
2026-11-08 14:35:29
0
NANA.G Media :
God please help her 🙏
2026-11-08 13:09:04
0
swee🍠🍬🍧test :
get well soon' God bless help her 🙏
2026-11-08 14:25:06
0
Glory Esefo :
God have mercy,
2026-11-08 13:55:41
0
supreme Chef 🧑🍳🍝 :
faya-ya-ya-yah!
2026-11-08 13:36:41
5
Apostle :
they no de fit catch those cars
2026-11-08 12:51:41
11
sir peterson :
So people Dey really dey fra omo 😳
2026-11-08 12:01:06
32
🌹 :
She is an esan girl
2026-11-08 11:50:39
12
🌟💫 Unlimited Girl 💞 :
she's not mad, you guys are overshadowing her, she's very okay
2026-11-08 13:14:01
8
Christian💕🫂 :
Na my girlfriend remain very soon ✌️
2026-11-08 14:28:01
0
Fine girl wey love Jesus❤️🔥 :
She’s my sister oo
2026-11-08 14:16:17
0
To see more videos from user @pricelessomot12, please go to the Tikwm
homepage.