@adura_gbemi0308: Stop asking me to add your noodles if I want to cook mine 😒😒🔪#fyppppppppppppppppppppppp #indomie#relatable #olabisionabanjouniversity #oou
The moment you tell me to add your own I go just loose interest immediately 😭😹
2026-11-08 15:59:01
2553
Aƙαɳɳι🌝🤍 :
If noodles don pass 3 I no dey cook.
2026-11-08 16:45:06
767
RUTH🦋❤️ :
Cook 1 cartoon for IndoWE😂😂😂
2026-11-08 19:54:15
69
✨Victorious Essien✨ :
How did you come up with this?😂
2026-11-08 19:32:36
122
🌸ATHENA🫶🏼QUEEN🌸 :
If I con finally do indous get read to experience indoseed ☠️😅😅
2026-11-08 18:01:13
164
✞ঔৣJυliαиαঔৣ✞ :
Ee no go con sweet again cus ingredients no go reach 😩😩😂
2026-11-08 18:35:59
237
Beads &blush💕 :
Make Una help me tell my mama,she go say make I add 6 pack to the 2 pack wey I wan cook make e reach all the family 😭😭
2026-11-08 21:30:39
1
Oh Lara baby 🥰 :
And is not as if I can count the person strands to avoid cheating.
2026-11-08 17:05:02
55
versatileolivia1 :
Indo mie 😂my favorite food
2026-11-08 20:23:05
9
FaceMask22 :
Na the time wey u tell me say mk I add ur own join I go just loose appetite straight
2026-11-08 21:29:22
2
LAGOS MALE MUA/HAIR STYLIST :
Once u don tell me say make I help u add join I go just go outside go buy biscuit
2026-11-08 20:27:47
6
Olawunmi Durodola :
Na my sister be dat 😂😂
2026-11-08 21:11:27
1
Tumi :
See how you serious 😂😭😭
2026-11-08 20:22:44
5
PriskyInterior In Portharcourt :
Them want spoil the small ingredients person want use to spice am up like
2026-11-08 21:17:36
2
BmK :
The sentence no too much for indomie?😹😹 make dem no put you for tight corner ke 😭
2026-11-08 16:52:52
4
Ravishing_Raveeena :
E say na “Not IndoUS” 😂
2026-11-08 19:21:55
5
ADURAMI 🖤 :
ADura help me add my own noodles too na let’s save gas
2026-11-08 17:34:13
25
أولاميديبوپو🤍 :
If he done pass 2 packs of the small one, I swear on my life na porridge he go turn to😭
2026-11-08 19:34:03
5
theymian :
Who notice say if you cook 2 or 3 e go too plenty but if you add another person mouth the noodles go too small 😂 how I wan take comot my own 3 for inside, Na why I no dey add person mouth
2026-11-08 18:22:29
5
tomisin❤️ :
yes ooo make everybody cook am differently
2026-11-08 15:37:12
8
PappyRsr :
Tell them o
2026-11-08 21:12:47
1
Maddie :
Exactly😭😭
2026-11-08 21:04:49
1
To see more videos from user @adura_gbemi0308, please go to the Tikwm
homepage.