give or take 3 months cause that's how long it takes me to misplace it or drop it in an irritating place
apart from that like 8 months bro😂
something wey I no dey too use sef🤣
2026-11-08 20:09:41
5
Meshach :
Till e lost or I forget am for pesin house. They once waybill am for me sef wen I forget am
2026-11-08 19:41:50
8
BIG KAIMA🥷🐦🔥 :
change wetin 😂
2026-11-08 19:08:50
14
parazy :
I swear the guy talk true
2026-11-08 21:29:19
0
🌈 🌛Hassy 🌈 🌛 :
Na question wey Dey my mind I even shock
2026-11-08 18:41:57
9
Xavier 🎧 :
brotherhood is proud of you bro 💯
2026-11-08 19:47:24
0
𝙀𝙢𝙖𝙭𝘾𝙞𝙩𝙮 🌌🧃🖤 :
Una dey change am???? 😳😂
2026-11-08 18:44:34
7
Ericks💥❤️🔥💢💦 :
I've three (3) toothbrush 🪥 the rest na history 😂😁
2026-11-08 20:10:58
1
𝗭𝘂𝗯𝘆𝗡𝗶𝗰𝗲 :
do I even have a toothbrush?
2026-11-08 20:53:56
3
Am Euphemia :
That girl wey say 3days make una help me locate her
2026-11-08 19:19:50
13
Spot ♣️ :
Always here to support you
2026-11-08 20:23:26
5
Wallpaper Studio :
my brush is 1 and half year old
2026-11-08 19:30:10
6
Lazytown :
them de change am?
2026-11-08 19:20:33
7
BROTHERLY :
my brush done dey reach 2 years and 3 months 😮💨
2026-11-08 19:52:08
3
THE AI BANKER :
brush wey never fall for inside toilet or bathroom ground? [Tears of joy]
2026-11-08 20:36:29
3
SnowKid :
😂😂😂 i don forget the last time when i change
2026-11-08 18:50:49
2
To see more videos from user @enejadivineo1, please go to the Tikwm
homepage.