@itzfrvibez: @Champion Sound @YungDurkiO🗣️😈✨

itzfrvibez
itzfrvibez
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 18 December 2024 04:58:06 GMT
333888
27413
637
3375

Music

Download

Comments

donnies160
CTbad :
I get car sharp I Sabi drive fast
2024-12-18 17:34:25
309
emmanuelcreed234
Emmanuel Creed :
bag of rice small naa,me wey run generator last week 😅😂😂
2024-12-18 21:15:09
217
papilo01421
PAPILO🌚⭐️ :
Na thief full this comment section 😂😂😂
2024-12-19 08:48:09
104
femzzy636
femzzy001 :
active✅✅ i fit run with three bag at once aje location
2024-12-18 11:07:48
67
osas_grace123
OSAS GRACE🦁 :
Bag of rice na less na, me way carry person babe run🤣🤣🤣
2024-12-19 11:11:25
37
badcharacter_chi
Sweet_isi✨❤️‍🔥 :
My babe go join Una…we nor get rice for house 😭😭😭😭😭😂
2024-12-20 19:46:27
6
sagaciouz2
Sagacious Asukwo ❣️ :
what about person wey fit run with fridge?
2024-12-19 17:56:06
30
edwardodey1
edwardodey478 :
from where to where
2024-12-20 10:36:41
3
princedc200
PRINCE ✨💔 :
DStv for sale but nah night u go come carry am 😂😂
2024-12-19 18:28:58
8
chiman_e
Emmanuel :
I for come but pesin don book me already
2024-12-19 21:34:10
11
prazze7
#Prazze✅🇳🇬 :
Afa I don you send my CV
2024-12-19 12:22:27
15
that_cute_muslimguy
Hayzed :
I fit carry two bags run for 500m
2024-12-20 20:23:21
3
oluwashatta12
Shatta1233 :
Drop location
2024-12-19 10:49:53
1
nobleprince4g
ÑÕBLË💜 :
omo nah thief full this comment section 😂
2024-12-19 11:31:22
7
investorpage9
INVESTOR PAGE :
location abeg no cast my work boss
2024-12-18 15:55:35
13
rimeh30
Raymond :
Na my work be this… i been dey offload rice for school 😂
2024-12-19 06:15:03
12
blesss225
blesss225 :
Am active
2024-12-19 10:09:44
5
donflick33
DONFLICK 😇 :
How long we fi run?abeg make I know asap🙏🏻
2024-12-21 00:48:44
3
canada.presidoo
Big canada (Canada Presidio👿? :
Person wey fit run with garri and rice together 😫Cor I active
2024-12-20 00:01:39
4
na_omi253
⛱️!𝒩𝒶øm!⛱️ :
Dey play me way dey almost catch with diesel generator 😩if na big thing I go risk am
2024-12-19 20:23:08
2
tboymakk
Tboymakk :
You and who 😂😂😂
2024-12-19 18:09:00
2
efosa_dc_
EFOSA_DC_ :
I fit boss
2024-12-19 17:31:35
2
user4049771687915
user4049771687915 :
location sir
2024-12-20 19:16:04
2
official1_nightshade
Ñîghtshãdê😈 :
active
2024-12-18 05:04:37
5
muminhumbless113
HUM_BLE@DON🙏™️✅ :
Abeg drop location no carry my job give someone 😀😀
2024-12-19 17:52:30
2
To see more videos from user @itzfrvibez, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About