@jidexklothing4: Valentine is coming #fyp

Jidexklothing👕👕
Jidexklothing👕👕
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 February 2025 09:25:18 GMT
255109
49920
1385
2837

Music

Download

Comments

teemoney4584
teemoney4584 :
See how successful people Dey like my comments
2025-02-08 09:27:13
781
___pearlsbecky0
___ 😘❤️🥰 Pearls Becky 🥰♥️ :
single ladies say I am blessed 😁
2025-02-08 09:30:22
381
sophiaay01
Don't View 😒 :
I dey find babe 😂
2025-02-13 16:09:29
0
omileji
OMILEJI :
Send aza mk I give u 50k sir🤭if is not to small sir
2025-02-08 11:00:21
48
hajikehaade
➿ AJIKE 💐 :
For us dat going to be on TikTok dey watch surprised on val 😂 Aku imura o 😂😂
2025-02-08 14:52:58
54
ayomio4
A¥omi🦋 :
Jidex don off cap I go get his decimal point now 😏😂😂😂
2025-02-08 09:33:48
485
yimihkah
MIKAHS HAIR :
You don’t have to shout on me abeg 😂😂😂😩😩😩
2025-02-08 10:34:27
68
beckybby00
DIVIN£🦋🫧🎀🧸 :
Jidex sef don Dey get new look🥺😫❤️
2025-02-09 00:08:03
13
taylor_steph
taylor_steph :
omo this ur hair dey confuse me😂😂
2025-02-11 23:40:54
1
laurabellon882
Ola :
Even if my bby give me gift 🎁 I no go give her Back, her birthday 🥳 is already near so she go Dey wait for another right ?
2025-02-08 09:37:33
24
latadollar001
I_AM_💫LATA💥__⚜️DOLLAR💵 :
Jidex once said?😹
2025-02-11 00:01:37
0
adetife795
Tife babe 🤍💘❣️🥰 :
😂😂😂we wan con single nko
2025-02-08 14:48:11
1
bodex61
Notification :
Shey the glasses nah shako Abi recor
2025-02-08 11:30:09
16
temmybelove12
TEMMY3111 :
Who noticed that jidex face don Dey change 😂
2025-02-09 21:20:28
0
itz.limah
Ewa🎀🥀🌸💕__FC🦅🦅 :
Oga no shout for me oo😏😭😂
2025-02-08 11:51:51
2
mor_wunmmy
❤️‍🔥💢FEBRUARY 22ND🤎💦 :
Oya oya my bby what happen to ur hair 🤣🤣
2025-02-08 10:20:08
4
gurl54
A💍R😘A💖M💋I🤣D💕E💓😘 :
God abeg protect us wey no go receive package on val Day ☺️
2025-02-10 08:06:13
4
jennyooooooooooooo
🦋Jenny🦋 :
thank God am single am not even expecting anything surprising
2025-02-09 12:47:33
8
dunni5211
Ãdunñï ❤️‍🩹❤️‍🩹 :
single ladies let's gather here 😹😹😹
2025-02-08 14:58:23
2
real_fsharp
real_fsharp :
Single and searching so who will be my Val 🥰
2025-02-08 09:59:20
3
ewamii_forever1
Ewamii_forever1 :
Jidex once said…………
2025-02-10 09:44:55
1
collins.sea
🏆Collins.sea💰 :
You have a point 😁💯
2025-02-08 09:59:07
13
hussyjrrr
Hussy :
For him 20k, for her 80k. Oya na😂
2025-02-08 14:26:11
9
lone_wolf092
Łøňəř :
na hair be that? 😭💔
2025-02-08 09:28:53
9
carterefe_junior
carterefe_junior :
Hin come be like na only girl dem talk say make dem Dey gift for valentine 😂🤝
2025-02-08 09:41:51
3
To see more videos from user @jidexklothing4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About