@celebrity_won: You nor sweet 😂😂😂 #fyp #tiktok

WON
WON
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 08 June 2025 17:19:18 GMT
1211193
126384
2740
9644

Music

Download

Comments

bina44_47
𝑩𝒊𝒏𝒂 𓂀 :
If man tell me say i no sweet i fit cry for he presence 😂
2025-06-09 08:56:25
39
bigsteph724
Stephanie 🌹🥰 :
Me wey sweet I never see money 😩😩😩😩😩
2025-06-26 20:22:06
55
blossomjoee
Blossom💋 :
He almost laughed at the end 🤣🤣
2025-06-08 21:18:16
1388
sexydaisy00
Broken 💔🥀 :
U Dey craze u Dey mad u pill my private part😂😂
2025-06-08 21:07:25
448
stayinstyle.ng
stayinstyle.ng :
But why una Dey act like say na all Ashawo rude?🤣
2025-06-09 01:11:33
756
muyapeace
Boss lady 🇨🇲🇳🇬 :
Na general hospital I later land ooooo💔💔😩😩
2025-06-08 17:51:02
382
cent__dan
Cent Dan🛍️💥✨🦅 :
Don’t joke with this prayer… May your mum witness your success while she is alive! God bless all❤️
2025-06-11 14:50:30
284
anthonyoncheabah
Anthony Onche :
To see babe Wey the commot water no easy 😑
2025-06-09 01:37:05
19
majestys600
majestys600 :
@Bella: Your mom was never rich but you never slept hungry 😖 drop a heart ❤️❤️
2025-06-09 12:37:27
291
bitchesloveriri261
🍃🌸🥹🍃🌸 :
The man deh mad 😡
2025-06-09 07:47:02
36
softporsche
Tossie Porsche :
Na the ending make me laugh pass why he laugh like that 😂😂😂😂😂
2025-06-08 22:22:38
66
wealth2828
Wealth 🤑😘♥️♥️♥️♥️ :
lol 😂😂😂😂 him sef laugh for the end 🤣
2025-06-08 20:14:22
98
top_boy_ki
5⭐🥥 :
perfume in the armpit😳😳
2025-06-09 12:57:18
10
rchnss4
Erhun…🥹🌸✨❤️👸 :
And this boy nor Dey talk for real ground o😭😂
2025-06-09 11:17:00
228
el_wilson609
Wilson😈👹👺🧑‍🍼💫💔 :
i swear this one were dey here with me self no sweet 😳
2025-06-08 23:55:01
8
mariyanatz1
Mariyana🍒🦅 :
Who else noticed God is good😇😍
2025-06-12 20:52:36
29
iziengbe_miracle_180
SIR SPENCER 🌹 :
Oga nor pay she nor sweet 😂😂
2025-06-08 17:26:26
100
hushboy00
Hush-boy :
You dey cut sleep for my eye😂
2025-06-08 17:32:04
119
jasonstathamconnect
jasonstathamconnect :
Very serious but this thing na real ooo 🤣some girls dey peel skin
2025-06-09 13:23:57
12
fw.preshy2
Taurus ♉️ queen 🥰💨 🫧 :
For this life just get data 😂
2025-06-09 08:32:20
39
mrlightking1
Mr Light King :
Benin boys 😂😂😂😂
2025-06-08 18:11:31
27
inlovewithbreast
𝐆𝐢𝐝𝐝𝐲 𝐆𝐍𝐅 🦇❤️ :
U norr sweet 😂😂😂
2025-06-09 01:56:26
6
lost_henry0
GNF HENRY 𝕏 :
you no sweet allow me to sleep 😭😂
2025-06-08 17:25:15
16
sylvestervincent0
VINCENTAUTOMOBILE🦺🛠🔧🪛 :
you wey no sweet ,ur body no dey cumot water🤣🤣🤣
2025-06-08 18:19:17
18
suredy43
Omo ope 🤑🤖 :
The hooks Dey peal all my body for me 😂
2025-06-08 22:22:27
27
To see more videos from user @celebrity_won, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About