@_onlywonderboy: Omo😂😂 #fyp #_onlywonderboy

𝗚𝗲𝗻.𝘇✝️𝗢𝗚🥷
𝗚𝗲𝗻.𝘇✝️𝗢𝗚🥷
Open In TikTok:
Region: SE
Thursday 31 July 2025 13:35:47 GMT
1105966
127444
1981
14920

Music

Download

Comments

preshdiana
Preshdiana ❄️ :
You go still buy am ! You never just meet girl wey you love
2025-07-31 19:46:48
1768
adakole64th
🧑🏾‍🦱 :
I’m just an ordinary teenager 😹😂
2025-07-31 15:52:33
1314
boy_alone0112
Simosky🪖😎 :
all broke boys will smile again
2025-07-31 20:24:18
746
elisha34_
lanre :
50k for nail omo I blocked her asap, she's after my life😁
2025-07-31 23:31:33
235
officialjoan03
Joana :
I just graduated guys
2025-07-31 14:50:45
266
freshtk0
️ 🅵🆁🆂🅷™☠︎ :
Na once I do 10k for hair and I still de regret am 😂
2025-08-01 21:04:51
46
migohunter
migohunter :
Any wig wey pass 250k I no buy 😭😂
2025-08-03 11:26:24
17
she_is_sopuruchi
She_is_Sopuruchi👸 :
I saw alot of comments here ..one said if e pass wig 100k I no do..the other said if e pass 200k I no do…Please yall shhould approach people that you can afford…thank you
2025-08-09 15:53:48
16
currency976
₵Ɏ🦇 :
Abeg leave song for davido 🥺💙🔥🔥🔥
2025-08-02 07:11:05
86
topgirl217
Bea🫶🏽❤️🦋 :
Men Dey actually,if you’re not buying some guy somewhere is buying alongside cars and houses…. When love knack you for ground till you start to buy you no go sabi and you fit no bring am come online,e go be you like juju😂😂💔
2025-08-05 10:25:19
7
lilyslifestyle12
lily :
Omo same here, guy blocked me because he asked me for 500k and I no give am, he knows I have it, I can’t give you such money when am not sure of you😂
2025-07-31 18:11:31
16
lady_garcia34
Lady Garcia :
if the wig pass 6k I no dey buy 😒
2025-07-31 23:49:48
34
waleyxo
Laayy__🔥🍃 :
I don tell this girl say na my brother Lexus I Dey drive o😂
2025-07-31 16:16:17
34
homeboy_danoski
Aśķ of DÀNÁ🧸🥷 :
OBO no go minus. Hear flows abeg
2025-07-31 14:39:46
136
leaveherenow1
____ :
She bill me almost 5 million for birthday but I don lock her chat block am for my status no wam😹😹😹😩
2025-08-02 11:46:39
7
hushpx
Hush~Cares ♑️ :
Chaiii Davido too sabi, see lines ♥️
2025-08-05 09:48:46
14
harmless504
Official Harmless :
all this things no be big deal as long as you have it, and you love the person you're getting it for, it's just like a normal thing you do once the money is there...
2025-08-03 10:17:25
5
evidenceunimke
Evidence🧃❤️🥷 :
Juju 😂
2025-08-01 02:26:33
5
emiratec1
Emirate c🫸❤️ :
Could it be my billion gang ?😭
2025-08-03 10:56:50
6
douglasdaniels_
Douglas jr :
Na that cana wey you always hold for hand 😎😂
2025-08-01 02:56:34
18
philiptrump_1
Big Philip 🐍🤟✊🏿 :
If e pass 200k count me out 😂😂😂
2025-07-31 15:30:45
62
ghettopreacher4
SWAMTY :
Una still dey earth? We don reach heaven oo 😹😭😂😂😂
2025-08-03 04:19:23
13
sky5159
sky :
I go just tell de girl say I don't want to loose you don't ask me for that agian 😂😂😂
2025-08-02 08:56:12
6
katrinasusan10
Katrina Susan :
Me wey de reserve kpo for next day 😆😆
2025-07-31 14:59:39
87
jjcobifrankline
Jjcobifrankline cho :
I blame myself for looking soo financially stable 😀😀
2025-07-31 18:29:10
10
To see more videos from user @_onlywonderboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About