ANU :
Guys abeg make una no vex oo, let me start with, central for Shomolu, amgaf, Kampala, ipodo, empire, farmcity, regional for Iyana Ishasi, F1, bells bar ikd, opekunje ikd, rago inside alaba,California, iso pako, happy days ikd, popotery, oju irin Oyingbo, if we come go inter state dem plenty for ogun state and Ibadan too if you wan make I continue for inter state I dey active 🚀 if you understand all this things wey I write you be legend 🙌
2025-09-15 02:25:50