This one no concern me 😂make person no use android like my comment🙄🥺
2025-09-28 01:08:51
693
ANTIVIRUS 🤍🥀🌻 :
We know and we decided to play along
2025-09-28 11:51:30
632
Her~mah~kah🤭🦋🌹 :
Take am play first 😂. His replacement too is in my phone he just don’t know yet 😭😂
2025-09-28 03:23:53
263
Khalifa 💫⚡️ :
After a breakup, 80% of women end up with the guy who was already around while she was with you. The one replacing you isn't new. He was in her DMs, and she probably told you not to worry about him
Them go don meet one or 2 times when una DE date sef!!!!
2025-09-28 11:17:54
72
THICKBAE :
Get four boyfriends cause these ones wey remain outside na sons of Adam
2025-09-16 18:38:24
61
:
I see my replacement I burst cry for the guy ..I don block am sha , he should have done better abeg 😂😂
2025-09-28 16:24:33
12
🎀Raychell🎀🧸 :
That how we roll in dis end replacement all dey on stand by 🤣🤣
2025-09-28 14:34:04
11
RTradeNQ :
Dem Dey replace forex trader ,? Na make Monday reach make my charts Dey move ooo any other thing not important to me
2025-09-28 10:55:52
7
I AM UNIQUE :
E no Dey move us again.
2025-09-29 10:23:08
22
Crown👑 :
Una go think say nah joke 😂😂
2025-09-28 10:19:10
23
B🤎🌸🫧 :
Me sef go replace am soon😂😒
2025-09-30 10:02:18
12
Jayesongsofficial :
And he no know say I know 😂😂😂😂
2025-09-28 05:51:16
18
O Ł L A😺!! :
una just dey increase person trust issues everyday 😞💔
2025-09-28 19:04:25
6
Chiefprist Ikemefuna :
Them Dey always like my post 😂😂😂😂💔
2025-09-07 20:43:55
28
️myself 🖤🖤🖤 :
Playing along till I choose wisely this time
2025-09-30 05:51:08
6
Kåñÿïñsölåå 🌸💜🎀༘ °❀⋆ :
We know each other and we love our man 😭😭😭😹🤣
2025-09-29 20:36:13
10
RAMANI🍀 :
Baba…me no fit talk again I don leave everything for who big pass me nd God 😂
2025-09-28 08:48:41
6
Ay🍰😛💕 :
Be my friend anyone 🥺
2025-09-29 12:00:30
9
Bby sandy 🥰☯️ :
He get like two replacements too ooo
2025-09-28 05:39:56
15
B🔥💗 :
Yes and I’m always ready for anything anytime 😏
2025-09-28 07:49:50
5
🫧Www Ifeh🗡️ :
Na why I Dey always view profile once I see people you may know😂😂
2025-09-27 21:07:23
7
Betty slimzy🥰🦋🌹🍭 :
Have seen mine on people you may know my bruh 💔😂
2025-09-27 01:34:34
5
Yøjø✨🖤 :
Ajehhhh😂😂😂
2025-09-30 18:03:53
3
Ulu~mma🌸🌹(July 14) :
I know,I just play along
2025-09-28 19:38:47
2
black gurl 🌹🌹 :
replacement wey later traumatized am 😂😂😂 na once baba run come back 😂😂
2025-09-28 08:58:58
2
To see more videos from user @alpha_blaze1, please go to the Tikwm
homepage.