@forthegaddamnbeeches:

21
21
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 07 October 2025 17:50:41 GMT
537470
80990
344
10535

Music

Download

Comments

attrocitis
Kosi👾 :
i be upcoming guider
2025-10-07 22:12:03
762
miko21bags
MR FEMINIST 😎 :
Even if I broke I dy do Watin I like 😂
2025-10-09 06:00:07
279
gnrl522
gnrl522 :
Omoh I taste turkey 🦃 today lol 🤣
2025-10-09 13:31:51
49
yele_11
Òmoyèle ✪ :
They won’t relate …. Them never Dey there 😂
2025-10-08 06:07:09
59
jack_rob001
Jack Robert :
Nah why I no dey blame any man when e dey Gas, e no easy
2025-10-08 10:13:16
10
lebronflex666
LeBron Flex666 :
I swear 😂na only me know wetin ma eye see when I no guide 😂😂
2025-10-08 04:40:53
6
societyhatessaint
𝔭𝔯𝔦𝔢𝔰✞ 🥀 :
even me sef dey fear my return 😂
2025-10-11 07:45:43
5
ve.e59
ve.e59 :
Ajeh😂
2025-10-10 04:07:58
0
pumpkin_20229114
Ms.v 💐✨💕 :
Normally 🙂↔
2025-10-09 15:12:08
2
justbadu
Ichebadu :
I dey come! make them just give me time ❤
2025-10-09 07:01:56
14
kingsleyolamii
ĶIÑĞ$Ł£¥✞🌴 :
If money don dey self e no dey last 😩👏
2025-10-09 07:21:41
6
mr_richie.001
Son Of Mimi❤️ :
But bro mavo good oh 🥺 God abeg oh
2025-10-10 09:21:17
6
eminenceluxe
QUALITY WATCH⏱️ BAG STORE 🛒🛒 :
Available for delivery 🚚 🛒🛒
2025-10-10 07:33:15
0
nahima2162
_••💘N_ ੈ✩‧₊˚ :
Oh man na you talk my mind give me🥹💔
2025-10-07 21:44:15
11
sheikhibrahimaraka
Pain Real. :
e dey do me like say na you sing this song oo😅
2025-10-08 13:41:14
7
wizzyhanz
T.BERNAL💎❤️ :
Make sure you add pride join am 😂
2025-10-09 00:03:21
6
gadaffiomoyekeme
gadaffiomoyekeme :
Wahala don dy
2026-01-03 04:17:20
0
haywhyblaq0.0
💠👑haywhyblaq0.0❇️💱 :
Last man standing 3:22am
2025-10-09 02:22:34
10
john.8492
John 🀄️🌊🖱️👹 :
I no really forget waiting Una do me 😂
2025-10-09 17:23:42
4
iam4thkid
4thkid.👶🏿⚫️🐏 :
I Dey vex say u Dey remind me u think say I go forget. 😞
2025-10-10 02:52:14
0
danny.crush0
Danny :
Guy no give me this kind advice , cus I go too lavish 😂😂
2025-10-09 17:09:45
3
fadaka_jnr0
Adepoju🤴💚 :
Make I guide sha make I never get mouth😹😭
2025-10-11 00:39:01
0
danny07428
B.i.g. D.à. ñ .ñ .y ⚡️🏂⛷️ :
Omo 😹I love this I save it cuz I just Dey take for so long 🥰🥰
2025-10-11 04:43:44
0
chubby.of.ph
CHUBBY OF PH 😜❤️ :
Make money come first, behavior dey body 😂
2025-10-09 14:53:22
2
backupjacobgonzalez
JACOB :
But Make e nor finish for your hand find way to multiply am or na back to square one lol
2025-10-09 02:22:14
3
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About